Commando
Ko'rale, GreatMan Takit
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
You've got the whole world in your hand You've got the whole world in your hand Wetin pass you e no Dey Dey Dey You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando I get God and I get life Everything else e go work for me Me I no Dey to Dey run kiti kata Na you make the FAVOUR follow me o You make the blessing come Dey knock my door And if I want I go order o order oooo Me no Dey do forecasting Anything I want I order o Everything nice and smooth E be like Didier Drogba Drogba o Me no Dey do forecasting Anything I want I order o Everything nice and smooth E be like Didier Drogba Drogba o You've got the whole world in your hand Wetin pass you e no Dey Dey Dey You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando Commander o yea yea Follow the lamb I Dey see am the thing Dey totori Na you tell me say my pikin when you need me make you Dey call on me This na my confidence Every time I call you over competent I no need to komot from you you're the vine And I go Dey steady Dey tap am Me no Dey do forecasting Anything I want I order o Everything nice and smooth E be like Didier Drogba Drogba o Me no Dey do forecasting Anything I want I order o Everything nice and smooth E be like Didier Drogba Drogba o You've got the whole world in your hand Wetin pass you e no Dey Dey Dey You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando You've got the whole world in your hand Wetin pass you e no Dey Dey Dey You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando Biko Kponu Chinasa oh Chinasaram okwu K'ibu Chineduuu Chinedum ije ka ibu Onye Nsó Só gi macha ihe n'ile Commando do do ohh commando Biko Kponu Chinasa oh Chinasaram okwu K'ibu Chineduuu Chinedum ije ka ibu Onye Nsó Só gi macha ihe n'ile Commando do do ohh commando You've got the whole world in your hand Wetin pass you e no Dey Dey Dey You've got the whole world in your hand Commando do do commando commando
Struggling with Commando? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: Daniel Johnson, GreatMan Takit
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Commando Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8279821/Ko%27rale%2C+GreatMan+Takit/Commando>.
Discuss the Commando Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In