Commando

Ko'rale, GreatMan Takit

0 fans

Ko'rale, GreatMan Takit


3:32
19 

 Struggling with Commando? Become a better singer in 30 days with these videos!

You've got the whole world in your hand

You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

I get God and I get life
Everything else e go work for me
Me I no Dey to Dey run kiti kata
Na you make the FAVOUR follow me o
You make the blessing come Dey knock my door
And if I want I go order o order oooo

Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o
Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o

You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

Commander o yea yea
Follow the lamb I Dey see am the thing Dey totori
Na you tell me say my pikin when you need me make you Dey call on me
This na my confidence
Every time I call you over competent
I no need to komot from you you're the vine
And I go Dey steady Dey tap am

Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o
Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o

You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

Biko Kponu Chinasa oh
Chinasaram okwu K'ibu
Chineduuu
Chinedum ije ka ibu
Onye Nsó
Só gi macha ihe n'ile
Commando do do ohh commando

Biko Kponu Chinasa oh
Chinasaram okwu K'ibu
Chineduuu
Chinedum ije ka ibu
Onye Nsó
Só gi macha ihe n'ile
Commando do do ohh commando

You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Daniel Johnson, GreatMan Takit

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Commando Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Commando Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8279821/Ko%27rale%2C+GreatMan+Takit/Commando>.

    Missing lyrics by Ko'rale, GreatMan Takit?

    Know any other songs by Ko'rale, GreatMan Takit? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which girl group had hits including Pure Shores and Never Ever?
    A Pussycat Dolls
    B All Saints
    C Indigo Girls
    D Dixie Chicks

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ko'rale, GreatMan Takit tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Commando

    »