Hello Teacher
King Cody
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Africa Badman Dey This Na like a blow min la heart o Hun hun hun Iye iye eh eh Africa Badman Dey Mode mode Mode bimosende Yeh yeh yeh yeh ahh Say Na mi hard time Na me school time Na me school time Me self know iyeh Cause Na me school time Na the stress time Na the stress time Many people know Iyeh Small boy go get gang Dem go smoke grass Dem go take ice Time just Dey go Hun hun Some girl go make friend o Dem go turn Slave Yeh yeh yeh Mi say Say no be lie o Say no lie yo yo yo Teacher dem lie o Teacher Dey lie yo yo yo I say Pastor dem lie o Dem Pastor lie yo yo yo Mi say Imam Dey lie o Imam Dey lie yo yo yo Mehn Government dem lie o Dem Government lie yo yo yo I say Those book dem lie o Those books na lie yo yo yo For me house my father Na mi teacher For mi town kabiesi Na the teacher For the church dem pastor Na dem teacher for dem mosque Dem imam na dem teacher For the school the lecturer be the teacher For dem work Na the Oga be dem teacher Everything you go you go need a teacher Many time encyclopedia be my teacher Hun Kilose ABD Eni Eji Eta Erin Aarun Eefa Eeje Eejo Wonipa lagidi Telli me telli me Why people just Dey suffer Yeh Say Na mi hard time Na me school time Na me school time Me self know Iyeh Cause Na me school time Na the stress time Na the stress time Many people know Iyeh Small boy go get gang Dem go smoke grass Dem go take ice Time just Dey go Hun hun hun Some girl go make friend o Dem go turn Slave Yeh yeh yeh Mi say Say no be lie o Say no lie yo yo yo Teacher Dem lie o Teacher Dey lie yo yo yo I say Pastor dem lie o Dem Pastor lie yo yo yo Mi say Imam Dey lie o Imam Dey lie yo yo yo Mehn Government dem lie o Dem Government lie yo yo yo I say Those book dem lie o Those books na lie yo yo yo Hello teacher Make u no teach me waiting Dem teach you o Hello teacher Stop to Dey lie to mi I no be mugu Hello teacher Stop to Dey fail me Na beg I beg you o Hello teacher Stop to Dey teach me another culture o Hello teacher Jugujugu jagajugu dem be teachings Pay your offering and pay your tithe Be the preaching Kill your ram and go to Mecca Be the preaching Foreign culture and foreign language Be the teaching Because dem black My people start to bleaching Racism tribalism Na him be the reason Dogs are not allowed na the shit and the reason Why my people dem be dey Suffering and dem smiling Hello teacher make u no teach me Waiting dem teach you o Hello teacher stop to Dey lie to mi I no be mugu o Hello teacher Stop Dey fail me Na beg I beg you o Hello teacher Stop to Dey teach me another culture o Hello teacher Yeh say Na mi hard time Na me school time Na me school time Me self know Cause Na me school time Na the stress time Na the stress time Many people know Iyeh Small boy go get gang Dem go smoke grass Dem go take ice Time just Dey go Hun hun Some girl go make friend o Dem go turn Slave Yeh yeh yeh Mi say Say no be lie o Say no lie yo yo yo Teacher Dem lie o Teacher Dey lie yo yo yo I say Pastor dem lie o Dem Pastor lie yo yo yo Mi say Imam Dey lie o Imam Dey lie yo yo yo Mehn Government dem lie o Dem Government lie yo yo yo I say Those book dem lie o Those books na lie yo yo yo Those book demmi lie Those book those book Those book demmi lie yo yo Africa Badman Dey o Ah Yea yea No
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hello Teacher Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5836249/King+Cody/Hello+Teacher>.
Discuss the Hello Teacher Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In