Hello Teacher

King Cody

0 fans

King Cody


3:59
139 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Africa Badman Dey
This Na like a blow min la heart o
Hun hun hun
Iye iye eh eh
Africa Badman Dey
Mode mode
Mode bimosende
Yeh yeh yeh yeh ahh
Say Na mi hard time
Na me school time
Na me school time
Me self know iyeh
Cause Na me school time
Na the stress time
Na the stress time
Many people know Iyeh
Small boy go get gang
Dem go smoke grass
Dem go take ice
Time just Dey go Hun hun
Some girl go make friend o
Dem go turn Slave
Yeh yeh yeh
Mi say
Say no be lie o
Say no lie yo yo yo
Teacher dem lie o
Teacher Dey lie yo yo yo
I say Pastor dem lie o
Dem Pastor lie yo yo yo
Mi say Imam Dey lie o
Imam Dey lie yo yo yo
Mehn Government dem lie o
Dem Government lie yo yo yo
I say Those book dem lie o
Those books na lie yo yo yo
For me house my father
Na mi teacher
For mi town kabiesi Na the teacher
For the church dem pastor
Na dem teacher for dem mosque
Dem imam na dem teacher
For the school the lecturer be the teacher
For dem work Na the Oga be dem teacher
Everything you go you go need a teacher
Many time encyclopedia be my teacher
Hun Kilose ABD
Eni Eji Eta Erin Aarun Eefa Eeje Eejo
Wonipa lagidi
Telli me telli me
Why people just Dey suffer
Yeh Say Na mi hard time
Na me school time
Na me school time
Me self know
Iyeh Cause Na me school time
Na the stress time
Na the stress time
Many people know
Iyeh Small boy go get gang
Dem go smoke grass
Dem go take ice
Time just Dey go
Hun hun hun
Some girl go make friend o
Dem go turn Slave
Yeh yeh yeh
Mi say Say no be lie o
Say no lie yo yo yo
Teacher Dem lie o
Teacher Dey lie yo yo yo
I say Pastor dem lie o
Dem Pastor lie yo yo yo
Mi say Imam Dey lie o
Imam Dey lie yo yo yo
Mehn Government dem lie o
Dem Government lie yo yo yo
I say Those book dem lie o
Those books na lie yo yo yo
Hello teacher
Make u no teach me waiting
Dem teach you o
Hello teacher
Stop to Dey lie to mi I no be mugu
Hello teacher
Stop to Dey fail me Na beg I beg you o
Hello teacher
Stop to Dey teach me another culture o
Hello teacher
Jugujugu jagajugu dem be teachings
Pay your offering and pay your tithe
Be the preaching
Kill your ram and go to Mecca
Be the preaching
Foreign culture and foreign language
Be the teaching
Because dem black
My people start to bleaching
Racism tribalism
Na him be the reason
Dogs are not allowed na the shit and the reason
Why my people dem be dey
Suffering and dem smiling
Hello teacher make u no teach me
Waiting dem teach you o
Hello teacher stop to Dey lie to mi
I no be mugu o
Hello teacher
Stop Dey fail me Na beg I beg you o
Hello teacher
Stop to Dey teach me another culture o
Hello teacher
Yeh say Na mi hard time
Na me school time
Na me school time
Me self know
Cause Na me school time
Na the stress time
Na the stress time
Many people know Iyeh
Small boy go get gang
Dem go smoke grass
Dem go take ice
Time just Dey go
Hun hun
Some girl go make friend o
Dem go turn Slave
Yeh yeh yeh
Mi say
Say no be lie o
Say no lie yo yo yo
Teacher Dem lie o
Teacher Dey lie yo yo yo
I say
Pastor dem lie o
Dem Pastor lie yo yo yo
Mi say
Imam Dey lie o
Imam Dey lie yo yo yo
Mehn
Government dem lie o
Dem Government lie yo yo yo I say
Those book dem lie o
Those books na lie yo yo yo
Those book demmi lie
Those book those book
Those book demmi lie yo yo
Africa Badman Dey o
Ah Yea yea No

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: King Cody

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hello Teacher Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hello Teacher Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5836249/King+Cody/Hello+Teacher>.

    Missing lyrics by King Cody?

    Know any other songs by King Cody? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Hello Teacher

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Pixies song appeared in the movie Fight Club?
    A Here comes your man
    B Where is my mind
    C Monkey gone to heaven
    D Debaser

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss King Cody's

    Upcoming Events

    »
    King Cody tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!