Chargie
RiLo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Now you got me reminiscing The last time we had a meeting Shey e be u wey dey gimme whyne And e b u wey dey gimme sign Eh ehhh All of a sudden girl you come dey whyne me You come dey do things wey i no feel This no be wetin we bargain from onset Ohhh ohhhh All of a sudden girl you come dey whyne me You come dey do things wey i no feel This no be wetin we bargain from onset Ohhh ohhhh But you remember say You be my chargie My chargie My chargie Girl you be my chargie Ohh ohhhhh Ehhh Yea yea yea My chargie My chargie Na you be my chargie You remain my chargie Oh uh ohhh yeaaa Ann Ann annnnnnn Morenike your body badness But you look so good Your antidote are good for me yeahhh Spiritual healing Say me i don dey fit say I fit to do d working with your body down d aile Oh baby see i say this things and i mean everything wey i say Because na you dey my mind... girl only you Say na you dey my mind... girl only you Only fit do me wetin no other person fit to do ehhh eh All of a sudden girl you con dey whyne me You con dey do things wey i no feel This no b wetin we bargain from onset oh ohh I appreciate d fact say u dey feel me But you dey do me things wey me i no feel Shey e be play wey you dey play with my mind ooo I appreciate the fact say u dey feel me But you no know the way wey u dey do before Oh baby tell me what's sup with you ooo But me i go still dey let you know say My chargie say My chargie My chargie My chargie Na you be my chargie Ehh... Yea yea yea My chargie My chargie My chargie My chargie Girl u be my chargie My chargie My chargie Girl you be my chargie Ohh ohhhhh Ehhh Yea yea yea My chargie My chargie Girl you be my chargie My chargie Oh uh ohhh yeaaa Ann Ann annnnnnn Ooo your seduction no go let me loose you And your distraction self dey make me feel good oh Girl i want you I want you girl ma love All of a sudden girl you come dey whyne me You come dey do things wey i no feel This no be wetin we bargain from onset My baby no forget say Na you You be my chargie. Say you be ma My chargie Girl you be ma My chargie Girl u be my chargie oh oh noooo oooo Ehhh Yea yea yea My chargie My chargie Na you be my chargie You remain my chargie Oh uh ohhh yeaaa Your body baddest My chargie Say you be ma Girl you be ma Shey na only you way fit too be my chargie My chargie My chargie Na you be my You remain my chargie My cgargie Don't change on me
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Chargie Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5572715/RiLo/Chargie>.
Discuss the Chargie Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In