Chargie

RiLo

0 fans

RiLo


4:00
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Now you got me reminiscing
The last time we had a meeting
Shey e be u wey dey gimme whyne
And e b u wey dey gimme sign
Eh ehhh
All of a sudden girl you come dey whyne me
You come dey do things wey i no feel
This no be wetin we bargain from onset
Ohhh ohhhh
All of a sudden girl you come dey whyne me
You come dey do things wey i no feel
This no be wetin we bargain from onset
Ohhh ohhhh
But you remember say
You be my chargie
My chargie
My chargie
Girl you be my chargie
Ohh ohhhhh
Ehhh Yea yea yea
My chargie
My chargie
Na you be my chargie
You remain my chargie
Oh uh ohhh yeaaa
Ann Ann annnnnnn
Morenike your body badness
But you look so good
Your antidote are good for me yeahhh
Spiritual healing
Say me i don dey fit say I fit to do d working with your body down d aile
Oh baby see i say this things and i mean everything wey i say
Because na you dey my mind... girl only you
Say na you dey my mind... girl only you
Only fit do me wetin no other person fit to do ehhh eh
All of a sudden girl you con dey whyne me
You con dey do things wey i no feel
This no b wetin we bargain from onset oh ohh
I appreciate d fact say u dey feel me
But you dey do me things wey me i no feel
Shey e be play wey you dey play with my mind ooo
I appreciate the fact say u dey feel me
But you no know the way wey u dey do before
Oh baby tell me what's sup with you ooo
But me i go still dey let you know say
My chargie say
My chargie
My chargie
My chargie
Na you be my chargie
Ehh... Yea yea yea
My chargie
My chargie
My chargie
My chargie
Girl u be my chargie
My chargie
My chargie
Girl you be my chargie
Ohh ohhhhh
Ehhh Yea yea yea
My chargie
My chargie
Girl you be my chargie
My chargie
Oh uh ohhh yeaaa
Ann Ann annnnnnn
Ooo your seduction no go let me loose you
And your distraction self dey make me feel good oh
Girl i want you
I want you girl ma love
All of a sudden girl you come dey whyne me
You come dey do things wey i no feel
This no be wetin we bargain from onset
My baby no forget say
Na you
You be my chargie. Say you be ma
My chargie Girl you be ma
My chargie
Girl u be my chargie oh oh noooo oooo
Ehhh Yea yea yea
My chargie
My chargie
Na you be my chargie
You remain my chargie
Oh uh ohhh yeaaa
Your body baddest
My chargie
Say you be ma
Girl you be ma
Shey na only you way fit too be my chargie
My chargie
My chargie
Na you be my
You remain my chargie
My cgargie
Don't change on me

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ridwan Okunola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Chargie Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Chargie Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5572715/RiLo/Chargie>.

    Missing lyrics by RiLo?

    Know any other songs by RiLo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Chargie

    26
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper is going ‘sicko-mode’?
    A Drake
    B Travis scott
    C Kanye west
    D Quavo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    RiLo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!