Day by Day
DJ Frequency
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Eh eh eeeh eh eeeh Oh oh oh It's Fr3quency again It's fr3quency again Let's get the money Let's rise Uh uh uh Day by day, as we dey try rise Some people dem dey, them just dey back bite And anything we do, they wanna critisize But as sharp guys we no gree stagger Day by day, as we dey try rise Some people dem dey, them just dey back bite And anything we do, they wanna critisize But as sharp guys we no gree stagger Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa Uh uh uh uh uh Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa Uh uh uh uh uh Back in the time we dey strive Back in the time we dey try to survive Back in the time me dey try make I rise Na so them dey chia'm ochi, them no believe me Anyhow wey he be my guy Man go must rise and man go survive Anything wey block Me I go crush I no go run Na them go run oh oh Cause nothing can bring me down, bring me down oh Nothing can stop me now, stop me now oh Only Jah that give me life, can take my life oh Walai I no dey lie, I no deny oh Day by day, as we dey try rise Some people dem dey, them just dey back bite And anything we do, they wanna critisize But as sharp guys we no gree stagger Day by day, as we dey try rise Some people dem dey, them just dey back bite And anything we do, they wanna critisize But as sharp guys we no gree stagger Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa Uh uh uh uh uh Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa Uh uh uh uh uh Let me freestyle Ahn ahn It's your boy DJ Fr3quency We enter the club just frequently We freestyle everyday so frequently Now all the girls they wanna just have me Oya Father, me thank you for my life now Thank you for everything you are doing in my life Thank you for your grace and your mercies in my life now Oh Jah oh Jah Hosanna Eh Hallelujah Today we don dey smile now Today them dey call me smiler We no retreat, we no surrender Oh oh Remember back in the days When them dey call me Febechukwu But now them dey call me Gabaniru Cause I dey Kelechukwu And I dey Gabaniru eh eh Day by day, as we dey try rise Some people dem dey, them just dey back bite And anything we do, they wanna critisize But as sharp guys we no gree stagger Day by day, as we dey try rise Some people dem dey, them just dey back bite And anything we do, they wanna critisize But as sharp guys we no gree stagger Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa Uh uh uh uh uh Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa, Wepa Wepa Uh uh uh uh uh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Day by Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5543111/DJ+Frequency/Day+by+Day>.
Discuss the Day by Day Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In