Day by Day

DJ Frequency

0 fans

DJ Frequency


4:29

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eh eh eeeh eh eeeh
Oh oh oh
It's Fr3quency again
It's fr3quency again
Let's get the money
Let's rise
Uh uh uh

Day by day, as we dey try rise
Some people dem dey, them just dey back bite
And anything we do, they wanna critisize
But as sharp guys we no gree stagger
Day by day, as we dey try rise
Some people dem dey, them just dey back bite
And anything we do, they wanna critisize
But as sharp guys we no gree stagger

Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa
Uh uh uh uh uh
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa
Uh uh uh uh uh

Back in the time we dey strive
Back in the time we dey try to survive
Back in the time me dey try make I rise
Na so them dey chia'm ochi, them no believe me
Anyhow wey he be my guy
Man go must rise and man go survive
Anything wey block
Me I go crush
I no go run
Na them go run oh oh
Cause nothing can bring me down, bring me down oh
Nothing can stop me now, stop me now oh
Only Jah that give me life, can take my life oh
Walai I no dey lie, I no deny oh

Day by day, as we dey try rise
Some people dem dey, them just dey back bite
And anything we do, they wanna critisize
But as sharp guys we no gree stagger
Day by day, as we dey try rise
Some people dem dey, them just dey back bite
And anything we do, they wanna critisize
But as sharp guys we no gree stagger

Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa
Uh uh uh uh uh
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa
Uh uh uh uh uh

Let me freestyle
Ahn ahn
It's your boy DJ Fr3quency
We enter the club just frequently
We freestyle everyday so frequently
Now all the girls they wanna just have me
Oya
Father, me thank you for my life now
Thank you for everything you are doing in my life
Thank you for your grace and your mercies in my life now
Oh Jah oh Jah
Hosanna Eh
Hallelujah
Today we don dey smile now
Today them dey call me smiler
We no retreat, we no surrender
Oh oh
Remember back in the days
When them dey call me Febechukwu
But now them dey call me Gabaniru
Cause I dey Kelechukwu
And I dey Gabaniru eh eh

Day by day, as we dey try rise
Some people dem dey, them just dey back bite
And anything we do, they wanna critisize
But as sharp guys we no gree stagger
Day by day, as we dey try rise
Some people dem dey, them just dey back bite
And anything we do, they wanna critisize
But as sharp guys we no gree stagger

Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa
Uh uh uh uh uh
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa, Wepa
Wepa
Uh uh uh uh uh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Febechukwu Megwalu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Day by Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Day by Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5543111/DJ+Frequency/Day+by+Day>.

    Missing lyrics by DJ Frequency?

    Know any other songs by DJ Frequency? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is AC/DC's most popular song according to Spotify?
    A It's a Long Way to the Top (If You Want to Rock 'n' Roll)
    B Thunderstruck
    C Highway to Hell
    D Back in Black

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DJ Frequency tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Day by Day

    »