Questions
Manya boy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
When I Dey strive to Dey get the money nobody Dey give me attention As I Dey strive to Dey get the money nobody Dey give me attention When I Dey strive to Dey get this money nobody Dey give me attention And I Dey face the tension And I Dey face depression Sometimes I feel alone but I no Dey Jonez Sometimes I go to shows and I no Dey post Sometimes no food to chaw na garri we soak Pikin wey go mumu go mumu if you like Name am Wizdom Say I'ma dream chaser stop asking me questions Not a government worker music my occupation Sometimes drinking water no Dey where I come from My mates Dey CALL OF DUTY but me I Dey Call God I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh ) Can't you see, stop asking Questions (I get very very big future, I get very very big future, I get very very big future) Can't you see stop asking questions Oya wait make I tell you one or two Sometimes e be me make I do juju But I trust God I nofit looseguard All my village people them wan see me sell kunu Them been no know say me I bad kwanu Them been no know say me I strong kwanu Them been no know say me I iron I be bad guy Rhythm are cool and young kwanu Sometimes I sober suffer hunger nobody knows Sometimes I pray I fast I cry and nobody knows Sometime I think and think and think and nobody knows When I go blow when I go make Am only God knows ah I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh ) Can't you see, stop asking Questions I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future (auh auh auh) I get very very big future auh Can't you see, stop asking Questions .................. Some tell me make I do ritual Some tell me make I do yahoo Some tell me say make I learn mechanic them say make I leave music Some tell me make I illegal Some tell me make I live my life as I want eyh But me I trust in God Me I Dey trust in God I Dey trust in God
Struggling with Questions? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Questions Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13557557/Manya+boy/Questions>.
Discuss the Questions Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In