Questions

Manya boy

0 fans

Manya boy


3:23
#1

 Struggling with Questions? Become a better singer in 30 days with these videos!

When I Dey strive  to Dey get the money nobody Dey give me attention
As I Dey strive to Dey get the money nobody Dey give me attention

When I Dey strive to Dey get this money nobody Dey give me attention
And I Dey face the tension
And I Dey face depression

Sometimes I feel alone but I no Dey Jonez
Sometimes I go to shows and I no Dey post
Sometimes no food to chaw na garri we soak
Pikin wey go mumu go mumu if you like Name am Wizdom

Say I'ma dream chaser stop asking me questions
Not a government worker music my occupation
Sometimes drinking water no Dey where I come from
My mates Dey CALL OF DUTY but me I Dey Call God

I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh )
Can't you see, stop asking Questions

(I get very very big future, I get very very big future, I get very very big future)
Can't you see stop asking questions

Oya wait make I tell you one or two
Sometimes e be me make I do juju
But I trust God I nofit looseguard
All my village people them wan see me sell kunu

Them been no know say me I bad kwanu
Them been no know say me I strong kwanu
Them been no know say me I iron I be bad guy Rhythm are cool and young kwanu

Sometimes I sober suffer hunger nobody knows
Sometimes I pray I fast I cry and nobody knows
Sometime I think and think and think and nobody knows
When I go blow when I go make
Am only God knows ah

I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh )
Can't you see, stop asking Questions

I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future (auh auh auh)
I get very very big future auh
Can't you see, stop asking Questions

..................

Some tell me make I do ritual
Some tell me make I do yahoo
Some tell me say make I learn mechanic them say make I leave music

Some tell me make I illegal
Some tell me make I live my life as I want eyh
But me I trust in God
Me I Dey trust in God
I Dey trust in God

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Promise Nkemakolam

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Questions Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Questions Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13557557/Manya+boy/Questions>.

    Missing lyrics by Manya boy?

    Know any other songs by Manya boy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Golden Earring's 1973 and 1982 biggest hit singles?
    A Radar Love, Twilight Zone
    B Radar Love, Going to the Run
    C Twilight Zone, When the Lady Smiles
    D Radar Love, When the Lady Smiles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Manya boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!