Somebody (feat. Haeman)
HP Zendo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
To be somebody (To be somebody) To be the boss omo you gat get money (you gat get money) Eh,ewo alhaji (omo alhaji) Young and I getting money omo you such a lucky (you such a lucky) Won le won bati young boy with the sackEyor guru-miraj Everyday of my life Shower your blessings on me (on me) Kin gara fo won lenu tan ninu Bugatti (inu Bugatti) E no get who dey go give Wey go say e no wan take Me I wan take Because I don tay If na insult I don take But I just dey I no show craze I Know say I get grace And na the matter I dey face On top the money I chase Bad belle dem dey hate Dey no want make I gain If you ask me na who I go ask Them shenk us dey want make we lack You be by power you no be by might Our coconut still get water If you ask me na who I go ask Them shenk us dey want make we lack You be by power you no be by might Our coconut still get water ah oh eh Oro aye ta lo le salaye esha lowo otin yen ko rale Them shenk us dey want make we lack You be by power you no be by might Our coconut still get water To be somebody (To be somebody) To be the boss omo you gat get money (you gat get money) Eh,ewo alhaji (omo alhaji) Young and I getting money omo you such a lucky (you such a lucky) Won le won bati young boy with the sackEyor guru-miraj Everyday of my life Shower your blessings on me (on me) Kin gara fo won lenu tan ninu Bugatti (inu Bugatti)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Somebody (feat. Haeman) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13535668/HP+Zendo/Somebody+%28feat.+Haeman%29>.
Discuss the Somebody (feat. Haeman) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In