Somebody (feat. Haeman)

HP Zendo

0 fans

HP Zendo


2:57
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

To be somebody
(To be somebody)
To be the boss omo you gat get money
(you gat get money)
Eh,ewo alhaji
(omo alhaji)
Young and I getting money omo you such a lucky
(you such a lucky)
Won le won bati
young boy with the sackEyor guru-miraj
Everyday of my life Shower your blessings on me
(on me)
Kin gara fo won lenu tan ninu Bugatti
(inu Bugatti)
E no get who dey go give
Wey go say e no wan take
Me I wan take
Because I don tay
If na insult I don take
But I just dey
I no show craze
I Know say I get grace
And na the matter I dey face
On top the money I chase
Bad belle dem dey hate
Dey no want make I gain
If you ask me na who I go ask
Them shenk us dey want make we lack
You be by power you no be by might
Our coconut still get water
If you ask me na who I go ask
Them shenk us dey want make we lack
You be by power you no be by might
Our coconut still get water
ah oh eh
Oro aye ta lo le salaye
esha lowo otin yen ko rale
Them shenk us dey want make we lack
You be by power you no be by might
Our coconut still get water
To be somebody
(To be somebody)
To be the boss omo you gat get money
(you gat get money)
Eh,ewo alhaji
(omo alhaji)
Young and I getting money omo you such a lucky
(you such a lucky)
Won le won bati
young boy with the sackEyor guru-miraj
Everyday of my life Shower your blessings on me
(on me)
Kin gara fo won lenu tan ninu Bugatti
(inu Bugatti)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ogun Hope

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Somebody (feat. Haeman) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Somebody (feat. Haeman) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13535668/HP+Zendo/Somebody+%28feat.+Haeman%29>.

    Missing lyrics by HP Zendo?

    Know any other songs by HP Zendo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Adore You" is performed by?
    A Billie Eilish
    B Shawn Mendes
    C Harry Styles
    D Justin Bieber

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    HP Zendo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!