Rap4dculture
Jayluvoflyf
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Jayluvoflyf , ayy, Listen make you reason They call me Jayluv Check JayheyRecords, see, ha Everywhere no love, these days no joke at all I'm The rap master, welcome to my dojo If music na force, i be admiral for Navy I for don blow, people wey for help me dey envy woop When I'm on the street, fans turn up, you should see the queue yeye This is the part, DJ Jimmy Jatt should hit the cue hold on Life is a journey, I don chop my transport Na only Benin they like fight pass port harcourt eerh Yo son where you from It's my turn when I come, clear the dorm Not your mate, my cum pregnant, your mom when I rap I kill shows, spit facts with deep flows Rap no pay, do it for the culture, case closed normal level Okay, for the culture Yeah, I do it for the culture one time You know I got to do it for the culture Rap no pay, so I do it for the culture Ayy, for the culture normal level Yeah, I do it for the culture eh You know I got to do it for the culture Rap no pay, but I do it for the culture Life hard, na me know wetin I face E better pass alomo, e get wetin I taste Na ein calm me down, you self know, say I craze I dey give the hustle, all that it takes eeh I dey knack steady, so girls dey my place Weekday, divine weekend, self na grace Give girls Ankara, guys own na lace eehh Fight for my space, if you want run my race eh By now, you should know the real from the fake Wetin concern, Jehovah witness with cake i wonder o I no get babe, na paper I dey chase By now, they suppose, they show me for trace uhm Make i no lie, omo obedience pays Gone are the days of my stubborn ways back then I take people out, no be airways Terry G madness, free people, pay me to craze ginger Okay, for the culture eerh Yeah, I do it for the culture Yeah I got to do it for the culture Rap no pay, so I do it for the culture at all Ayy, for the culture Yeah, I do it for the culture eh You know I got to, do it for the culture Rap no pay, so I do it for the culture Do it for the people, do it for the culture My eye dey red like EFCC banner with the vulture Spit bars, don't smoke, do it in my right mind Shey until we swallow cream before we go rub mind Before you smoke weed, make sure say na dope time I was underground, but now I'm way above line Follow solo, collect polo, yeah, this na dope rhyme You want mash babe, 2 midnight, this na doke time Know wetin you dey do,Rolex no be God's time Like Baba Keke, it's time I go prime I for don give up but my mind, no go gree me Shey make i turn, Adekunle gold before una go see me can you see me now 247 everyday, the boy they grind o I want chop life, na spoon I dey find o I dey hustle, so I go flex, when I dey 40 I no send your papa unless him want help me buy something you don see am na Ayy, okay for the culture Yeah, I do it for the culture eehh You know I got to do it for the culture Rap no pay, so I do it for the culture Shout out to legendary MCs Ruggedman Weirdmc Idris, Modenine , Ikechukwu kills, Dagrin Mi, Jessejags, Iceprince, Naetoc, Sasha P Phenom, Obadice, Vector, Olamide, Seriki Phyno, Reminisce, Illbliss, Yungsix, Erigga Nigga Raw, BaseOne, Tipsy, Misskiss, Falz Terry the Rap Man Omo Jayluv You don see am now Dejinoni Rap suppose dey pay us pension One time, Jayheyrecords For the culture errh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Rap4dculture Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13489822/Jayluvoflyf/Rap4dculture>.
Discuss the Rap4dculture Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In