Rap4dculture

Jayluvoflyf

0 fans

Jayluvoflyf


3:15

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Jayluvoflyf , ayy, Listen make you reason
They call me Jayluv
Check
JayheyRecords, see, ha
Everywhere no love, these days no joke at all
I'm The rap master, welcome to my dojo
If music na force, i be admiral for Navy
I for don blow, people wey for help me dey envy woop
When I'm on the street, fans turn up, you should see the queue yeye
This is the part, DJ Jimmy Jatt should hit the cue hold on
Life is a journey, I don chop my transport
Na only Benin they like fight pass port harcourt eerh
Yo son where you from
It's my turn when I come, clear the dorm
Not your mate, my cum pregnant, your mom when I rap
I kill shows, spit facts with deep flows
Rap no pay, do it for the culture, case closed normal level
Okay, for the culture
Yeah, I do it for the culture one time
You know I got to do it for the culture
Rap no pay, so I do it for the culture
Ayy, for the culture normal level
Yeah, I do it for the culture eh
You know I got to do it for the culture
Rap no pay, but I do it for the culture
Life hard, na me know wetin I face
E better pass alomo, e get wetin I taste
Na ein calm me down, you self know, say I craze
I dey give the hustle, all that it takes eeh
I dey knack steady, so girls dey my place
Weekday, divine weekend, self na grace
Give girls Ankara, guys own na lace eehh
Fight for my space, if you want run my race eh
By now, you should know the real from the fake
Wetin concern, Jehovah witness with cake i wonder o
I no get babe, na paper I dey chase
By now, they suppose, they show me for trace uhm
Make i no lie, omo obedience pays
Gone are the days of my stubborn ways back then
I take people out, no be airways
Terry G madness, free people, pay me to craze ginger
Okay, for the culture eerh
Yeah, I do it for the culture
Yeah I got to do it for the culture
Rap no pay, so I do it for the culture at all
Ayy, for the culture
Yeah, I do it for the culture eh
You know I got to, do it for the culture
Rap no pay, so I do it for the culture
Do it for the people, do it for the culture
My eye dey red like EFCC banner with the vulture
Spit bars, don't smoke, do it in my right mind
Shey until we swallow cream before we go rub mind
Before you smoke weed, make sure say na dope time
I was underground, but now I'm way above line
Follow solo, collect polo, yeah, this na dope rhyme
You want mash babe, 2 midnight, this na doke time
Know wetin you dey do,Rolex no be God's time
Like Baba Keke, it's time I go prime
I for don give up but my mind, no go gree me
Shey make i turn, Adekunle gold before una go see me can you see me now
247 everyday, the boy they grind o
I want chop life, na spoon I dey find o
I dey hustle, so I go flex, when I dey 40
I no send your papa unless him want help me buy something you don see am na
Ayy, okay for the culture
Yeah, I do it for the culture eehh
You know I got to do it for the culture
Rap no pay, so I do it for the culture
Shout out to legendary MCs
Ruggedman Weirdmc
Idris, Modenine , Ikechukwu kills, Dagrin
Mi, Jessejags, Iceprince, Naetoc, Sasha P
Phenom, Obadice, Vector, Olamide, Seriki
Phyno, Reminisce, Illbliss, Yungsix, Erigga
Nigga Raw, BaseOne, Tipsy, Misskiss, Falz
Terry the Rap Man
Omo Jayluv
You don see am now Dejinoni
Rap suppose dey pay us pension
One time, Jayheyrecords
For the culture errh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ogheneyioma Adaighofua

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Rap4dculture Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Rap4dculture Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13489822/Jayluvoflyf/Rap4dculture>.

    Missing lyrics by Jayluvoflyf?

    Know any other songs by Jayluvoflyf? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang Lucid Dreams?
    A Matty perry
    B Juice WRLD
    C Pop smoke
    D Pentatonix

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jayluvoflyf tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!