Old Soldier
Dr Kaysongs
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
They call me Dr Kay Kay Kay Because you dey smoke You dey loud You dey do anyhow Ye! No be me no be you Oga biko calm down Ye ye ye ye o Because you dey see me for the hood You dey talk anyhow Ye! Oga smoke kalaku No dey do anyhow Ye ye ye ye For Puerto Rico We dey kotorigba If you dey see the ego You be kotorigba For my hood for Abakpa We dey kotorigba For the school Dey go teach you how to kotorigba Motiti kpo kpo di kpo We dey smoke igboo Many don dey talk say We dey do wayo Plenty money for the bank E no go dey baddo If i dey buga like you E no go dey baddo Walahi if you no get Me i no go know Steady steady i dey hustle Make i no borrow Man get many things Wey dey worry am o Cos if you dey notice For the street no peace Ye ye eh Old Soldier never die o Big man no get your time o We dey buga for the party With the benz o We dey pile up the money For the bank o Kele boom Old Soldier never die o Big man no get your time o We dey buga for the party With the benz o We dey pile up the money For the bank o Kele boom kele boom We go kele boom boom Kele boom Make we go boom boom kele boom We go kele boom boom Kele boom I cant see myself o Oga paddy no waist my time o The party they hot by one o Aunty paddy no waist my time o Make we go boom boom Kele boom We go kele boom boom Kele boom Make we go boom boom Kele boom We go kele boom boom Kele boom Walahi if you no get Me i no go know Steady steady i dey hustle Make i no borrow Man get many things Wey dey worry am o Cos if you dey notice For the street no peace Ye ye eh Old Soldier never die o Big man no get your time o We dey buga for the party With the benz o We dey pile up the money For the bank o Kele boom Old Soldier never die o Big man no get your time o We dey buga for the party With the benz o We dey pile up the money For the bank o Make we go boom boom Kele boom We go kele boom boom Kele boom Make we go boom boom Kele boom We go kele boom boom Kele boom ( Alaka this, alaka rata ) Chu ba ya till you make am o ( Dr Kaysongs ) First time na first time o Kpo kpo wey dey ginger Make i pay tight o Ha! Wetin i do you o Oga no dey para Make we no fight o Ha! When you know nobody badder If you ginger with my swagger We go play your matter for my gbedu Tell me why you no go la la Like ma ma egwu Fine baby Anna pretty fresh Montana They shake your big muller Make i pay pay When we enter party She dey hail me old soldier Nobody badder than my bae bae She tell me Old Soldier Old Soldier, she call me Old Soldier A hey A! A! A! She call me Old Soldier Old Soldier she call me Old Soldier A hey A! A! A! A! A! A! They call me Dr Kay Kay Kay ( Bro Yaga Nation music they done know )
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Old Soldier Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12917000/Dr+Kaysongs/Old+Soldier>.
Discuss the Old Soldier Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In