Old Soldier

Dr Kaysongs

0 fans

Dr Kaysongs


3:14

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

They call me Dr Kay Kay Kay
Because you dey smoke
You dey loud
You dey do anyhow
Ye!
No be me no be you
Oga biko calm down
Ye ye ye ye o
Because you dey see me for the hood
You dey talk anyhow
Ye!
Oga smoke kalaku
No dey do anyhow
Ye ye ye ye
For Puerto Rico
We dey kotorigba
If you dey see the ego
You be kotorigba
For my hood for Abakpa
We dey kotorigba
For the school
Dey go teach you how to kotorigba
Motiti kpo kpo di kpo
We dey smoke igboo
Many don dey talk say
We dey do wayo
Plenty money for the bank
E no go dey baddo
If i dey buga like you
E no go dey baddo
Walahi if you no get
Me i no go know
Steady steady i dey hustle
Make i no borrow
Man get many things
Wey dey worry am o
Cos if you dey notice
For the street no peace
Ye ye eh
Old Soldier never die o
Big man no get your time o
We dey buga for the party
With the benz o
We dey pile up the money
For the bank o
Kele boom
Old Soldier never die o
Big man no get your time o
We dey buga for the party
With the benz o
We dey pile up the money
For the bank o
Kele boom kele boom
We go kele boom boom
Kele boom
Make we go boom boom
kele boom
We go kele boom boom
Kele boom
I cant see myself o
Oga paddy no waist my time o
The party they hot by one o
Aunty paddy no waist my time o
Make we go boom boom
Kele boom
We go kele boom boom
Kele boom
Make we go boom boom
Kele boom
We go kele boom boom
Kele boom
Walahi if you no get
Me i no go know
Steady steady i dey hustle
Make i no borrow
Man get many things
Wey dey worry am o
Cos if you dey notice
For the street no peace
Ye ye eh
Old Soldier never die o
Big man no get your time o
We dey buga for the party
With the benz o
We dey pile up the money
For the bank o
Kele boom
Old Soldier never die o
Big man no get your time o
We dey buga for the party
With the benz o
We dey pile up the money
For the bank o
Make we go boom boom
Kele boom
We go kele boom boom
Kele boom
Make we go boom boom
Kele boom
We go kele boom boom
Kele boom
( Alaka this, alaka rata )
Chu ba ya till you make am o
( Dr Kaysongs )
First time na first time o
Kpo kpo wey dey ginger
Make i pay tight o
Ha!
Wetin i do you o
Oga no dey para
Make we no fight o
Ha!
When you know nobody badder
If you ginger with my swagger
We go play your matter for my gbedu
Tell me why you no go la la
Like ma ma egwu
Fine baby Anna pretty fresh Montana
They shake your big muller
Make i pay pay
When we enter party
She dey hail me old soldier
Nobody badder than my bae bae
She tell me Old Soldier
Old Soldier, she call me
Old Soldier
A hey A! A! A!
She call me Old Soldier
Old Soldier she call me
Old Soldier
A hey A! A! A! A! A! A!
They call me Dr Kay Kay Kay
( Bro Yaga Nation music they done know )

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Nnamdi Ikpeama

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Old Soldier Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Old Soldier Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12917000/Dr+Kaysongs/Old+Soldier>.

    Missing lyrics by Dr Kaysongs?

    Know any other songs by Dr Kaysongs? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the American singer behind the 1978 disco hit "I Will Survive"?
    A Amii Stewart
    B Gwen McCrae
    C Gloria Gaynor
    D Donna Summer

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dr Kaysongs tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!