LOKOJA (Kolos Freestyle)
Tiimie
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
If I carry loud I go dey for jand If I carry kolos I go lokoja We dey carry things Na canadian You be genesis We be theselonical Dem no believe say Na we get the town Gemmi 40 liters Holy water I go give you ten You go manage am I de look e jesus u For many cam I need e love everyday I need small yansh wey no de shake No go dey dull sarè ko dè No go dey guk am No go dey play Even fish e no dey swim for sapele water I de waterside I dey coolu my mind Anybody wey go kill e my shayo go die No fi understand wetin dey my mind Na why I no get e friend Na loud be my guy Na why we dey gather together reason Many many hookup girls De for my WhatsApp Shalewa kafaya Khadijah pelumi I need e love everyday I need small yansh wey no dey shake No go de dull sarè ko dè No go dey guk am No go dey play Ah je ka gbadun Ah je ka she ra wa leshe o Ah je ka gbadun Ah je ka she If I carry loud If I carry kolos We dey carry things You be genesis I no get e friend Na why i dey
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"LOKOJA (Kolos Freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12825557/Tiimie/LOKOJA+%28Kolos+Freestyle%29>.
Discuss the LOKOJA (Kolos Freestyle) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In