LOKOJA (Kolos Freestyle)

Tiimie

0 fans

Tiimie


2:11

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

If I carry loud
I go dey for jand
If I carry kolos
I go lokoja
We dey carry things
Na canadian
You be genesis
We be theselonical
Dem no believe say
Na we get the town
Gemmi 40 liters
Holy water
I go give you ten
You go manage am
I de look e jesus u
For many cam
I need e love everyday
I need small yansh wey no de shake
No go dey dull sarè ko dè
No go dey guk am
No go dey play
Even fish e no dey swim for sapele water
I de waterside I dey coolu my mind
Anybody wey go kill e my shayo go die
No fi understand wetin dey my mind
Na why I no get e friend
Na loud be my guy
Na why we dey gather together reason
Many many hookup girls
De for my WhatsApp
Shalewa kafaya
Khadijah pelumi
I need e love everyday
I need small yansh wey no dey shake
No go de dull sarè ko dè
No go dey guk am
No go dey play
Ah je ka gbadun
Ah je ka she ra wa leshe o
Ah je ka gbadun
Ah je ka she
If I carry loud
If I carry kolos
We dey carry things
You be genesis
I no get e friend
Na why i dey

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Blessed Samuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LOKOJA (Kolos Freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LOKOJA (Kolos Freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12825557/Tiimie/LOKOJA+%28Kolos+Freestyle%29>.

    Missing lyrics by Tiimie?

    Know any other songs by Tiimie? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In Dolly Parton‘s hit song — who was the real Jolene?
    A Her best friend from high-school
    B A young fan who came on stage for her autograph
    C Her sister
    D A red-headed bank clerk who flirted with her husband

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tiimie tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!