EBELEBE (feat. Freednom)
Dee Wayne
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Hmmm My daddy, bless my friends and their families Make them no dey back like Ibadi Put that your honey for their garri Oluwa shine on me Send down your blessings bless all my guys for me Wetin dey kill others no fit kill us o we must survive on this You no go die on me, aje you no go cry for me Enemies way dey look o comot your eyes from me eee As long as oluwa don say you go survive on this You no go die on me, aje you no go cry for me You no go carry two leg waka say you wan day find money Ebelebe when them pass day shout e ebelebe Them wear black and black them be like ekelebe When them pass dey shout ebelebe All the men for here dey knack egede yei Black and black them be like ekelebe Anywhere them pass dey shout ebelebe Ebelebe All the men for here dey knack egede yei Black and black them be like ekelebe Anywhere them pass dey shout ebelebe Hmm ebelebe When them pass day shout e ebelebe Them wear black and black them be like ekelebe When them pass day shout e ebelebe Oluwa shine your eyes on me Bless my family bless my paddy Wetin fit kill others make e no kill my paddy Blessings go fall on me, won ma moh mi Hmmm hmmm hmmm freednom day here so ahhhh ahhn If you sleeping on me You been sleeping on a bicycle ahn ahhn He been hating on me Oun ri mi oun de fe ya foto ahn ah ahn Where the money day dey I go dey All my guy won ma ko owo wole If you wan go looseguard We go run up on you E go be like AKkkk Ebelebe when them pass day shout e ebelebe Them wear black and black them be like ekelebe When them pass dey shout ebelebe All the men for here dey knack egede yei Black and black them be like ekelebe Anywhere them pass dey shout ebelebe Ebelebe All the men for here dey knack egede yei Black and black them be like ekelebe Anywhere them pass dey shout ebelebe Hmm ebelebe When them pass day shout e ebelebe Them wear black and black them be like ekelebe When them pass day shout e ebelebe My daddy, bless my friends and their families Make them no dey back like Ibadi Put that your honey for their garri My daddy, bless my friends and their families Make them no dey back like Ibadi Put that your honey for their garri
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"EBELEBE (feat. Freednom) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12201932/Dee+Wayne/EBELEBE+%28feat.+Freednom%29>.
Discuss the EBELEBE (feat. Freednom) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In