EBELEBE (feat. Freednom)

Dee Wayne

0 fans

Dee Wayne


3:31

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Hmmm
My daddy, bless my friends and their families
Make them no dey back like Ibadi
Put that your honey for their garri

Oluwa shine on me
Send down your blessings bless all my guys for me
Wetin dey kill others no fit kill us o we must survive on this
You no go die on me, aje you no go cry for me
Enemies way dey look o comot your eyes from me eee
As long as oluwa don say you go survive on this
You no go die on me, aje you no go cry for me
You no go carry two leg waka say you wan day find money

Ebelebe when them pass day shout e ebelebe
Them wear black and black them be like ekelebe
When them pass dey shout ebelebe
All the men for here dey knack egede yei
Black and black them be like ekelebe
Anywhere them pass dey shout ebelebe
Ebelebe
All the men for here dey knack egede yei
Black and black them be like ekelebe
Anywhere them pass dey shout ebelebe
Hmm ebelebe
When them pass day shout e ebelebe
Them wear black and black them be like ekelebe
When them pass day shout e ebelebe

Oluwa shine your eyes on me
Bless my family bless my paddy
Wetin fit kill others make e no kill my paddy
Blessings go fall on me, won ma moh mi
Hmmm hmmm hmmm freednom day here so ahhhh ahhn
If you sleeping on me
You been sleeping on a bicycle ahn ahhn
He been hating on me
Oun ri mi oun de fe ya foto ahn ah ahn
Where the money day dey I go dey
All my guy won ma ko owo wole
If you wan go looseguard
We go run up on you
E go be like AKkkk

Ebelebe when them pass day shout e ebelebe
Them wear black and black them be like ekelebe
When them pass dey shout ebelebe
All the men for here dey knack egede yei
Black and black them be like ekelebe
Anywhere them pass dey shout ebelebe
Ebelebe
All the men for here dey knack egede yei
Black and black them be like ekelebe
Anywhere them pass dey shout ebelebe
Hmm ebelebe
When them pass day shout e ebelebe
Them wear black and black them be like ekelebe
When them pass day shout e ebelebe

My daddy, bless my friends and their families
Make them no dey back like Ibadi
Put that your honey for their garri
My daddy, bless my friends and their families
Make them no dey back like Ibadi
Put that your honey for their garri

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Destiny Onwumah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the EBELEBE (feat. Freednom) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "EBELEBE (feat. Freednom) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12201932/Dee+Wayne/EBELEBE+%28feat.+Freednom%29>.

    Missing lyrics by Dee Wayne?

    Know any other songs by Dee Wayne? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which band are Adam, Jack and Ryan singers?
    A JRA
    B AJR
    C RJA
    D ARJ

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dee Wayne tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!