Soro Soke
DR RAY
Struggling with Soro Soke? Become a better singer in 30 days with these videos!
Yeah Dubai de sale crude oil Nigeria de sale coconut oil Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Na wetin we do them Wey make them de play us Suffer suffer for nation Corrupt na virus They cut us like scissors Lazy youths no serious Politicians na magicians Carry money miss by any chance With militias Like Egyptians Killing physicians Mathematicians Technicians No power many electricians Suffer for world enjoy for heaven Suffer for world enjoy for heaven Africa, Africa Africa e Africa, Africa Africa e Africa, Africa Africa e Africa Africa Africa e Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Water na problem Soro soke. A mile na roadblock Soro soke Hunger everywhere Soro soke Insecurity no de bring unity Soro Soke They snatch am for your koro koro You de look like toro toro Una president na photo Listen make I yhan you the koko Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Soro soke o Na wetin we do them? We de make them de play us? Suffer suffer for nation Corruption na virus They cut us like scissors Lazy youth no serious
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Soro Soke Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12068970/DR+RAY/Soro+Soke>.
Discuss the Soro Soke Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In