Soro Soke

DR RAY

0 fans

DR RAY


2:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah
Dubai de sale crude oil
Nigeria de sale coconut oil

Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o

Na wetin we do them
Wey make them de play us
Suffer suffer for nation
Corrupt na virus
They cut us like scissors
Lazy youths no serious
Politicians na magicians
Carry money miss by any chance
With militias
Like Egyptians
Killing physicians
Mathematicians
Technicians
No power many electricians
Suffer for world enjoy for heaven
Suffer for world enjoy for heaven
Africa, Africa Africa e
Africa, Africa Africa e
Africa, Africa Africa e
Africa Africa Africa e

Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o

Water na problem
Soro soke.
A mile na roadblock
Soro soke
Hunger everywhere
Soro soke
Insecurity no de bring unity
Soro Soke
They snatch am for  your koro koro
You de look like toro toro
Una president na photo
Listen make I yhan you the koko

Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o

Na wetin we do them?
We de make them de play us?
Suffer suffer for nation
Corruption na virus
They cut us like scissors
Lazy youth no serious

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kelechukwu Ekwolo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Soro Soke Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Soro Soke Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12068970/DR+RAY/Soro+Soke>.

    Missing lyrics by DR RAY?

    Know any other songs by DR RAY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Wait For You" is a song by which American Idol singer?
    A Clay Aiken
    B Chris Daughtry
    C David Cook
    D Elliot Yamin

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DR RAY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!