Problem No Dey Finish
44
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yo Ikoyi breed Ward b Golds yeah Backstreet gang Trap disease (yeah) Call me four four thank me later, let's go Jen jaiye yi lowkey Swerving in a foreign like it's stolen (bro) When I was broke you don't know Still I'm the talk of the town for my glory And I dey Lagos dem dey say make I worry (no be lie) Small boy don dey big e no funny (On God) Oluwa bless my patience, life dey hurry If poverty na prison I be Scofield But this problem no dey finish omo iya mi o (imo iiya mi o eh) No be say I no dey or do fasting too I dey pray I dey fast o, it's on God Problem no dey finish omo iya mi se (Omo iya mi se o, omo iya mi ehh) No be say I no dey pray or do fasting too Forty four I was young had a dream to be like Bill Gates (yeah) No job my brother finish school dey frustrate (Allah) Garri na him be cereal before corn flakes (no be lie) If I look down on myself I see courage (on God) No be say i too sabi but na God's grace They attentive on my lyrics like it's court case I'm not here for the beef four four gat taste I never buy my range them dry strong face Awoyaya I hustled down to Costain (na so) Folake show me love with no complain My mama deserves better if truly God dey (precious mum) All girls are the same we must still porstrate But music is the food of the soul I wrestled with my pain I been turn to Stone Cold God gave me a yes, who on earth will say no Turner keep it real God go bless my Ward B Golds (Ward B) I'm getting higher, higher without puffing colo's Still I can't retire Trap in Naija is the goal Double four gat a circle if you cross it you fold The street is not by muscle better follow who know road Jen jaiye yi lowkey Swerving in a foreign like it's stolen (that's what it is) When I was broke you don't know Still I'm the talk of the town for my glory And I dey Lagos dem dey say make I worry (who be that) Small boy don dey big e no funny Oluwa bless my patience, life dey hurry (On God) If poverty na prison I be Scofield But this problem no dey finish omo iya mi o (Liryle Lee You know the matter) No be say I no dey pray or do fasting too I dey I dey fast o, it's on God Prob Problem no dey finish omo iya mi se (Marley Yo that's what it is) No be say I no dey pray or do fasting too (Backstreet gang) Let's get it Money is evil but everybody in a ace (money matter) Blind and cripple still in street to make a change Don't call it fraud if I get account for Chase Cos this problem no dey finish let paper come in pages (that's what it is) Hustle made me bubble even though my past was trouble Could be rich long ago, blame the cards I shuffled (yeah) Sleepless nights for my lyrics money come in bundles (money man) Being independent is the dream you can ask Awalu(Roger) I no like too much talk Four four dey flow nonstop Dj's dey show me love My fans dey all bus-stop As Wizkid no gree dull My David jo go fall Like Burna I level up Badoo I turn it up Jen jaiye yi lowkey (On God) Swerving in a foreign like it's stolen (that's what it is) When I was broke you don't know Still I'm the talk of the town for my glory And I dey Lagos dem dey say make I worry (at all) Small boy don dey big e no funny (no time o) Oluwa bless my patience, life dey hurry If poverty na prison I be Scofield But this problem no dey finish omo iya mi o (Yeah that's what it is) No be say I no dey pray or do fasting I dey prayI dey fast o, it's on God Prob Problem no dey finish omo iya mi se No be say I no dey pray or do fasting too (call me four four thank me later it's on God)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Problem No Dey Finish Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11509639/44/Problem+No+Dey+Finish>.
Discuss the Problem No Dey Finish Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
Accept answer
Offer Reward & Get Noticed
You need to be logged in to favorite.
Log In