Problem No Dey Finish

44

0 fans

44


3:10

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yo
Ikoyi breed
Ward b Golds yeah
Backstreet gang
Trap disease  (yeah)
Call me four four thank me later, let's go

Jen jaiye yi lowkey
Swerving in a foreign like it's stolen (bro)
When I was broke you don't know
Still I'm the talk of the town for my glory

And I dey Lagos dem dey say make I worry (no be lie)
Small boy don dey big e no funny (On God)
Oluwa bless my patience, life dey hurry
If poverty na prison I be Scofield

But this problem no dey finish omo iya mi o (imo iiya mi o eh)
No be say I no dey or do fasting too
I dey pray I dey fast o, it's on God
Problem no dey finish omo iya mi se
(Omo iya mi se o, omo iya mi ehh)
No be say I no dey pray or do fasting too
Forty four

I was young had a dream to be like Bill Gates (yeah)
No job my brother finish school dey frustrate (Allah)
Garri na him be cereal before corn flakes (no be lie)
If I look down on myself I see courage (on God)
No be say i too sabi but na God's grace
They attentive on my lyrics like it's court case
I'm not here for the beef four four gat taste
I never buy my range them dry strong face
Awoyaya I hustled down to Costain (na so)
Folake show me love with no complain
My mama deserves better if truly God dey (precious mum)
All girls are the same we must still porstrate

But music is the food of the soul
I wrestled with my pain I been turn to Stone Cold
God gave me a yes, who on earth will say no
Turner keep it real God go bless my Ward B Golds (Ward B)

I'm getting higher, higher without puffing colo's
Still I can't retire Trap in Naija is the goal
Double four gat a circle if you cross it you fold
The street is not by muscle better follow who know road

Jen jaiye yi lowkey
Swerving in a foreign like it's stolen (that's what it is)
When I was broke you don't know
Still I'm the talk of the town for my glory

And I dey Lagos dem dey say make I worry (who be that)
Small boy don dey big e no funny
Oluwa bless my patience, life dey hurry (On God)
If poverty na prison I be Scofield

But this problem no dey finish omo iya mi o (Liryle Lee You know the matter)
No be say I no dey pray or do fasting  too
I dey I dey fast o, it's on God
Prob Problem no dey finish omo iya mi se
(Marley Yo  that's what it is)
No be say I no dey pray or do fasting too (Backstreet gang)
Let's get it

Money is evil but everybody in a ace (money matter)
Blind and cripple still in street to make a change
Don't call it fraud if I get account for Chase
Cos this problem no dey finish let paper come in pages (that's what it is)

Hustle made me bubble even though my past was trouble
Could be rich long ago, blame the cards I shuffled (yeah)
Sleepless nights for my lyrics money come in bundles (money man)
Being independent is the dream you can ask Awalu(Roger)

I no like too much talk
Four four dey flow nonstop
Dj's dey show me love
My fans dey all bus-stop
As Wizkid no gree dull
My David jo go fall
Like Burna I level up
Badoo I turn it up

Jen jaiye yi lowkey (On God)
Swerving in a foreign like it's stolen (that's what it is)
When I was broke you don't know
Still I'm the talk of the town for my glory

And I dey Lagos dem dey say make I worry (at all)
Small boy don dey big e no funny (no time o)
Oluwa bless my patience, life dey hurry
If poverty na prison I be Scofield

But this problem no dey finish omo iya mi o (Yeah that's what it is)
No be say I no dey pray or do fasting
I dey prayI dey fast o, it's on God
Prob Problem no dey finish omo iya mi se
No be say I no dey pray or do fasting too (call me four four thank me later it's on God)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: David Yakubu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Problem No Dey Finish Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Problem No Dey Finish Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11509639/44/Problem+No+Dey+Finish>.

    Missing lyrics by 44?

    Know any other songs by 44? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fleetwood Mac's "Go Your Own Way" is lyrically a...
    A Love song
    B Mourning song
    C Country song
    D Breakup song

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    44 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!