Comes and Goes
Rixk Nj
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Everything wey good dey come and go Everything wey bad dey come and go Everything wey good dey come and go Everything wey good dey come and go No be lie I dey happy today sey am alive am alive to teach I dey happy today sey am alive am alive to preach Through my music wey mean every everything to me I go try to do my best to carry everyone here with me E no dey easy you fit go ask mr eazi if it is For me to be here still feels like i dey do skit No one can afford to always always be lit Through the journey then i be just johnny wey just come But when your matter soft you go turn johnny with dot com And when you are no more kick bucket johnny is now gone Everything wey good dey come and go Including you and me Everything wey bad dey come and go Tramadol and cigarette Everything wey good dey come and go All man one day go kpai Everything wey good dey come and go No be lie E sure me i stand stand gallant but am not rude Come correct always on time but am not jarule Been on this habit for a long time i feel ruined Maybe one day or someday i fit change or soon It says in the book that everything shall pass That includes you and me and all of our tax I know that it feels good to view movie on imax Same hand our lives can be reviewed by a being Time dey come when all of our stacks of money ee Cannot even save us from becoming mummies Everything wey good dey come and go Including you and me Everything wey bad dey come and go Tramadol and cigarette Everything wey good dey come and go All man one day go kpai Everything wey good dey come and go No be lie I dey happy today sey am alive am alive to teach I dey happy today sey am alive am alive to preach Through my music wey mean every everything to me I go try to do my best to carry everyone here with me E no dey easy you fit go ask mr eazi if it is For me to be here still feels like i dey do skit No one can afford to always always be lit Through the journey then i be just johnny wey just come But when your matter soft you go turn johnny with dot com And when you are no more kick bucket johnny is now gone Everything wey good dey come and go Including you and me Everything wey bad dey come and go Tramadol and cigarette Everything wey good dey come and go All man one day go kpai Everything wey good dey come and go No be lie Everything wey good dey come and go Including you and me Everything wey bad dey come and go Tramadol and cigarette Everything wey good dey come and go All man one day go kpai Everything wey good dey come and go No be lie Everything wey good dey come and go Including you and me Everything wey bad dey come and go Tramadol and cigarette Everything wey good dey come and go All man one day go kpai Everything wey good dey come and go No be lie Eeee ooo eee ooo
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Comes and Goes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11257313/Rixk+Nj/Comes+and+Goes>.
Discuss the Comes and Goes Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In