Comes and Goes

Rixk Nj

0 fans

Rixk Nj


4:00

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Everything wey good dey come and go
Everything wey bad dey come and go
Everything wey good dey come and go
Everything wey good dey come and go
No be lie

I dey happy today sey am alive am alive to teach
I dey happy today sey am alive am alive to preach
Through my music wey mean every everything to me
I go try to do my best to carry everyone here with me
E no dey easy you fit go ask mr eazi if it is
For me to be here still feels like i dey do skit
No one can afford to always always be lit
Through the journey then i be just johnny wey just come
But when your matter soft you go turn johnny with dot com
And when you are no more kick bucket johnny is now gone

Everything wey good dey come and go
Including you and me
Everything wey bad dey come and go
Tramadol and cigarette
Everything wey good dey come and go
All man one day go kpai
Everything wey good dey come and go
No be lie

E sure me i stand stand gallant but am not rude
Come correct always on time but am not jarule
Been on this habit for a long time i feel ruined
Maybe one day or someday i fit change or soon
It says in the book that everything shall pass
That includes you and me and all of our tax
I know that it feels good to view movie on imax
Same hand our lives can be reviewed by a being
Time dey come when all of our stacks of money ee
Cannot even save us from becoming mummies

Everything wey good dey come and go
Including you and me
Everything wey bad dey come and go
Tramadol and cigarette
Everything wey good dey come and go
All man one day go kpai
Everything wey good dey come and go
No be lie

I dey happy today sey am alive am alive to teach
I dey happy today sey am alive am alive to preach
Through my music wey mean every everything to me
I go try to do my best to carry everyone here with me
E no dey easy you fit go ask mr eazi if it is
For me to be here still feels like i dey do skit
No one can afford to always always be lit
Through the journey then i be just johnny wey just come
But when your matter soft you go turn johnny with dot com
And when you are no more kick bucket johnny is now gone

Everything wey good dey come and go
Including you and me
Everything wey bad dey come and go
Tramadol and cigarette
Everything wey good dey come and go
All man one day go kpai
Everything wey good dey come and go
No be lie
Everything wey good dey come and go
Including you and me
Everything wey bad dey come and go
Tramadol and cigarette
Everything wey good dey come and go
All man one day go kpai
Everything wey good dey come and go
No be lie
Everything wey good dey come and go
Including you and me
Everything wey bad dey come and go
Tramadol and cigarette
Everything wey good dey come and go
All man one day go kpai
Everything wey good dey come and go
No be lie
Eeee ooo eee ooo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Hendrix Njoku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Comes and Goes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Comes and Goes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11257313/Rixk+Nj/Comes+and+Goes>.

    Missing lyrics by Rixk Nj?

    Know any other songs by Rixk Nj? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    From Broken Bells debut single The High Road: "It's too late to change your mind you let ______ be your guide."
    A Lozenge
    B Loss
    C Laws
    D Lawns

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rixk Nj tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!