Emergency (feat. Rvdio & Urban boy)
Nasteeysg
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Step inna the club in my white nikes too fresh Girl they can't contain me Oh yeah Me i badder than them By far Say me badder than all of them by far And when me look at the future Me see say ebad say me no that None of the these people can hold me Show me your shoulder Show me your shoulder That time when i dey street That time when i dey street When i dey grind You can hesitate me You can hesitate me Ten time when we shine Everyday i holiday Wetin i love edey pay me Tell that girl come and whine it Unleash everything for my body Emergency yeah Emergency Emergency They wan thief me Them dey worship me Emergency yeah Emergency Emergency Emergency Emergency Emergency Anytime we step in the scene Girls them start to craze Tell me wetin Edey with me Why you fresh like this Emergency Emergency Emergency Nah you wey dey carry me dey go Make them boys no say e choke 100 milli for a show So fun manager pe ko to o Fe early momo sise Omo mokin gbolude Holiday omo no holiday Agot my eyes on the paper Everybody wan know how far You see me now i see you latter Amah goal getter Nah money i dey find And my kele too bad And my kele too bad Roll your waist bi shakira for me Give me love baby don't do corny The way you whine you go killi person Omoge no go killi person o Them dey worship me Emergency yeah Emergency Emergency Emergency Emergency Emergency Anytime we step in the scene Girls them start to craze Tell me wetin dey with me Why you fresh like this Emergency Emergency Emergency I've been grinding all my life I've been grinding all my life Pretty lady for the yard Say we party for tonight Pretty lady for the yard When i take you different level You go call 911 It's emergency Oya shout your majesty It's emergency See your majesty Urban boy nasteey.
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Aleraiye Folorunsho, Ehi Godspower, Fowoshola Boy
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Emergency (feat. Rvdio & Urban boy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11151294/Nasteeysg/Emergency+%28feat.+Rvdio+%26+Urban+boy%29>.
Discuss the Emergency (feat. Rvdio & Urban boy) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In