Emergency (feat. Rvdio & Urban boy)

Nasteeysg

0 fans

Nasteeysg


2:49
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Step inna the club in my white nikes too fresh
Girl they can't contain me
Oh yeah
Me i badder than them
By far
Say me badder than all of them by far
And when me look at the future
Me see say ebad say me no that
None of the these people can hold me
Show me your shoulder
Show me your shoulder
That time when i dey street
That time when i dey street
When i dey grind
You can hesitate me
You can hesitate me
Ten time when we shine
Everyday i holiday
Wetin i love edey pay me
Tell that girl come and whine it
Unleash everything for my body
Emergency yeah
Emergency
Emergency
They wan thief me
Them dey worship me
Emergency yeah
Emergency
Emergency
Emergency
Emergency
Emergency
Anytime we step in the scene
Girls them start to craze
Tell me wetin Edey with me
Why you fresh like this
Emergency
Emergency
Emergency
Nah you wey dey carry me dey go
Make them boys no say e choke
100 milli for a show
So fun manager pe ko to o
Fe early momo sise
Omo mokin gbolude
Holiday omo no holiday
Agot my eyes on the paper
Everybody wan know how far
You see me now i see you latter
Amah goal getter
Nah money i dey find
And my kele too bad
And my kele too bad
Roll your waist bi shakira for me
Give me love baby don't do corny
The way you whine you go killi person
Omoge no go killi person o
Them dey worship me
Emergency yeah
Emergency
Emergency
Emergency
Emergency
Emergency
Anytime we step in the scene
Girls them start to craze
Tell me wetin dey with me
Why you fresh like this
Emergency
Emergency
Emergency
I've been grinding all my life
I've been grinding all my life
Pretty lady for the yard
Say we party for tonight
Pretty lady for the yard
When i take you different level
You go call 911
It's emergency
Oya shout your majesty
It's emergency
See your majesty
Urban boy nasteey.

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Aleraiye Folorunsho, Ehi Godspower, Fowoshola Boy

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Emergency (feat. Rvdio & Urban boy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Emergency (feat. Rvdio & Urban boy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11151294/Nasteeysg/Emergency+%28feat.+Rvdio+%26+Urban+boy%29>.

    Missing lyrics by Nasteeysg?

    Know any other songs by Nasteeysg? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the DJ/Singer/Actor who released Supernova?
    A Ansel Elgort
    B Wi.lli.am
    C Khalid
    D DJ Snake

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Nasteeysg tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!