Song parody of

Liquor

by 9ice

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Liquor song by 9ice.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

This liquor mega go una eye high This liquor mega go una eye high Omo yi o mo mi Omo yi o mo mi liquor dey here Omo yi o mo mi he dey here he dey here Dum di he dey here he dey here Call me commando for your car park Some taliban dey here with there caftan We no mind and we no send All we want na to party Remember who you are make you compare Wetin we come do na to johli For your area you be yapian Liquor dey here lets see your reaction Liquor na water Wey dem master take dey shaiye Liquor na water Make you use to suplus eh Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Liquor dey here you know the number to dial Black or white go make us Don't be too hostile lets be social When we no high lets do what we can You dont have to be partial Baby feel me feel my potential This is sexual and spiritual I do and I boost for my credential For all that cares it is official And for the first time let me do as l want eh he dey here And for the last time let me shaki as l want eh Liquor dey here Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Over the sea across the bridge Smoke dey seal dey go dey seal dey go Under the bridge by the end of the street Late hour mopul go show dey go show No be say dem want catch us Our ways be there ways so we chop up Smoke live long so we bulf up With some liquor we go light world cup See your face you don spoil omo baba e sandal be soil Am so blind am so high wey thing you want tell the rudeboy hey Am so scare am so fast mo sumo like dat rude die e Omega Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o He dey here He dey here He dey here He dey here He dey here 9ice in the building

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Liquor

134.1K
266     26

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
How tall is Kristian Matsson of Tallest Man on Earth fame?
A 15'1"
B 5'11"
C 8'11"
D 5'7"

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

9ice tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!