Song parody of

DEXX VIBEZ

by Juddexx

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the DEXX VIBEZ song by Juddexx.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Intro Mehn I'm JUDDEXX by the way RHAYYY Who be that G is dexx And I got my goons on deck Now she wanna ball with the whole cliq Shawty why you do like that Ayy Who be that G is dexx And I got my goons on deck Now she wanna ball with the whole cliq Shawty why you do like that Baby you dey fall my hand You no suppose Do that You suppose Stay with me You no suppose Dey that way Ayy Ayy JUDDEXX see I need an iPhone All my friends snap with portrait For every guy side, she won prostrate If I talk now shawty say I too complain Oya T-Boy Mary Yonkor Abeg give em the leg work I'm JUDDEXX not ZLATAN No be me wey sing zanku RHAY Hold on for a minute Y'all thought I wouldn't do this Came back on the track Now am getting credits All this little boiz tryna see a nigga lose If a nigga hit it Tell em niggas I've been through it I give em the leg work I give em the leg work Dis boiz em go hear word We came from the gutter Now I'm outchea, I'm balling Tell em that I do it real Who be that G is dexx And I got my goons on deck Now she wanna ball with the whole cliq Shawty why you do like that Baby you dey fall my hand You no suppose Do that You suppose Stay with me You no suppose Dey that way Ayy Ayy Who be that G is dexx And I got my goons on deck Now she wanna ball with the whole cliq Shawty why you do like that Baby you dey fall my hand You no suppose Do that You suppose Stay with me You no suppose Dey that way Ayy Ayy Amma keep it a hundred I don't see no opponent Shawty to bad with a wet P And nigga tryna be honest Put my hand for my chest If I lie make water carry me go Go Go Go Go Go No cap I dey rap You be rat You won step for my trap Shuu Em won bridge the gap Do you dirty You no go forget this map You no get OT You won dey cap Boi why you do like that Fall my hand like that For the cash She go shake her nyansh Who be that G is dexx And I got my goons on deck Now she wanna ball with the whole cliq Shawty why you do like that Baby you dey fall my hand You no suppose Do that You suppose Stay with me You no suppose Dey that way Ayy Ayy Ayy Who be that G is dexx And I got my goons on deck Now she wanna ball with the whole cliq Shawty why you do like that Baby you dey fall my hand You no suppose Do that You suppose Stay with me You no suppose Dey that way Ayy

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
How many times the word "Yummy" appears on Justin Biber's Yummy hit?
A 32
B 18
C 12
D 25

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Juddexx tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!