Song parody of
WindChild
by WORDSMITH BASSEY
Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the WindChild song by WORDSMITH BASSEY.
Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!
Eh ya yah, yah yah yah
The Lord is my shepherd and
I shall not want! shall not want
Word & Sound Revelation
Ayah yeh yeh
They wrote me off and said it's over
Dem say this my case na carry over
I looked up to hills
They popped the wine before game over
"Jehovah make Dem get hang over"
I cried for help yeah yeah yeah
As a Child of the Wind.
Everytime I get on my knees aha
I always win oh
I am not alone on this roller coaster
Look who's by my side
Tell me why I go see shame.
Laiye laiye!
I no go ever see shame,
When Odogwu dey my side
I no go ever see shame
Laiye laiye
I no go ever see shame
YESHUHA dey my side
Just with a snap of His finger
All my troubles and challenge no dey linger
Wetin God no fit do ..yeah yeah yeah
Na scam!
So every now and then I go sing am
Na who wan fight me,
Make e no think am aya ya ya
It would be a fist full of air yah
Yeshuaha paid the price
And everyday I'm paying the duce yah
On this pilgrim journey
Ayah yeh ya yah
So as a Child of the Wind,
Everytime I get on my knees
I always win oo yeah
I no go ever see shame
Laiye laiye
I no go ever see shame
YESHUHA dey my side
Eh ya yah, yah yah yah
The Lord is my shepherd and
I shall not want! shall not want
Word & Sound Revelation
Ayah yeh yeh
They wrote me off and said it's over
Dem say this my case na carry over
I looked up to hills
They popped the wine before game over
"Jehovah make Dem get hang over"
I cried for help yeah yeah yeah
As a Child of the Wind.
Everytime I get on my knees aha
I always win oh
I am not alone on this roller coaster
Look who's by my side
Tell me why I go see shame.
Laiye laiye!
I no go ever see shame,
When Odogwu dey my side
I no go ever see shame
Laiye laiye
I no go ever see shame
YESHUHA dey my side
Just with a snap of His finger
All my troubles and challenge no dey linger
Wetin God no fit do ..yeah yeah yeah
Na scam!
So every now and then I go sing am
Na who wan fight me,
Make e no think am aya ya ya
It would be a fist full of air yah
Yeshuaha paid the price
And everyday I'm paying the duce yah
On this pilgrim journey
Ayah yeh ya yah
So as a Child of the Wind,
Everytime I get on my knees
I always win oo yeah
I no go ever see shame
Laiye laiye
I no go ever see shame
YESHUHA dey my side