Song parody of

Omo See Ma

by Dozzybeat & Jay Jigi

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Omo See Ma song by Dozzybeat & Jay Jigi.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Omo see ma Omo see ma Omo see ma  Omo see ma Omo see ma Omo see ma  Omo see ma  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  You sound like rhythm and blues from back in the day Back in the day I gats practice my line I no wan make mistake No wan make mistakes We can have a couple of drinks and head back to my place Back to my place When I look in your eyes all I see na your waist Wetin dey my mind me I go run am  Give am leg over like I be baller Girl you set my body on fire And you know your body I confirm am  Put in a benz or na Range Rover Face na naija body na Ghana Make I catch you inside one corner. Ehh  Your Booty so fantastic  Booty got the magic I be dey depressed but your booty got me happy Booty got me dancing I'm high and I'm laughing  Me I no fit lie you know me I like better thing I no need reminding Me I know you got me  I Dey hear my favorite song when your heart beat Them wan chance me Karate or na tai chi  No fugazi  Cause them know say you be bad bitch  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  See my baby roll am o roll am  No go slow down baby no go slow down Do me so nice o so nice ehh See my baby roll am o roll am  No go slow down baby no go slow down Do me so nice o so nice ehh I know a couple nice place we can chill out When the money come you know we gone chop life Ima give you all you need till you alright  Forget what the people say na them concern  Shey na money you want good loving you want Everything dey as oluwa dey involve You feeling the rush Sipping tea on the porch  Electric shock when our body dey touch Yh Tell me Wetin dey sup Girl the heavens know say na you be the one I know you tell your friends say you feeling the boy And it's evident that this must be love Girl you running through my mind like Tobi Amusan  I fit give you the stars and the moon and the sun I know it's not news no more girl the street don cold all I need is your body closer.  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma fine girl Omo see ma baby  Omo see ma sweetie o Omo see ma angel  Omo see ma Omo see ma Omo see ma  Omo see ma Omo see ma Omo see ma  Omo see ma 

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Who had the No.1 hit with Ice Ice Baby?
A Jay Z
B Eminem
C Vanilla Ice
D Ice Cube

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Dozzybeat & Jay Jigi tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!