Song parody of

Hanky-Panky

by Jesam & Greatto JxG

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Hanky-Panky song by Jesam & Greatto JxG.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

No time for Hanky Panky I like guys wey dey spend money But I know you no getty money So I try to comot body You no getty money, But you want to gumbody I no dey for that P So I comot body I'll be BIG oh! See I'll be BIG oh! We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh! 0.2 got nothing on me oh! Faraway, Very BIG eyoo oh oh! Me and my bro we go go places We go enter league oh! I know all this love is in vain I give you zobo, You want champagne You can't get enough Everytime you complain My energy you drain, Yiyiyi Say she need a nigga wey go always treat her right Say she need a nigga wey go always treat her better Say she need a nigga wey go always dey her side But i no get Gucci or Prada But I know, that you notice You dey ignore, but you don't know this This shit is critical And loving you is mystical Make I no go end up for hospital Ready to run your race But you no look my face She said I'm not her taste, and this is what she said, (what she said) No time for Hanky Panky I like guys wey dey spend money But I know you no getty money So I try to comot body You no getty money, But you want to gumbody I no dey for that P So I comot body I'll be BIG oh! See I'll be BIG oh! We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh! 0.2 got nothing on me oh! Faraway, Very BIG eyoo oh oh! Me and my bro we go go places We go enter league oh! I'll be BIG oh! See I'll be BIG oh! We go shutdown shows for Mozambique and Paris oh! 0.2 got nothing on me oh! Faraway, Very BIG eyoo oh oh! Me and my bro we go go places We go enter league oh! League oh!! it's Greatto the melody boy eyoo! Calebstar Jesam (Jesam)

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which song did this line come from? "You should take it as a compliment. If I were you, I would be more confident".
A Talk to Me - Cavetown
B Happier Than Ever - Billie Eilish
C Pretty Girl - Clairo
D Dying on the Inside - Nessa Barrett

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Jesam & Greatto JxG tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!