Song parody of

Bigger

by Tillesh

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Bigger song by Tillesh.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Of all people de o Bigger than them I'm badder than them Jekanmo jekanmo So many things Wey Dey bother my mind Carry shayo And I light up my loud Can't kill myself Wanna live my life Life ma jeje Make u wait for your time As e never sup dem say Dem dey do you When e con sup Dem say na voodoo Aye ma ni ka Omo araye buru Dem no fit satisfy Do wetin u fit do Cause I am bigger than them Cause I am badder than them Make you no Dey whine my state Oga no day wyne my state o Cause I am bigger than them Cause I am badder than them Make you no dey wyn my state Oga no dey when my state o Doesn't matter who you are Doesn't matter where you from Mama mi sofunmi wipe Kin ma fo ya o If today be like this Ola ma dara They can never stop me No matter how they try I gat full confidence Cause I have jehovah Omo toro pe kole pago Ti wa n ko le Oti di eni to n Wo club To n se dorime O ti di eni to n Wo club ton sana Wole o Cause I am bigger than them Cause I am badder than them Make you no Dey whine my state Oga no day wyn my state o Cause I am bigger than them Cause I am badder than them Make you no dey wyn my state Oga no dey wyn my state o I have seen so many things eheheh Wey go make me feel like say Make I give up I go feel like say make I give u But oluwa n be leyin mi eheheh Emi o ma le buru owun kan kan Owun kankan I go saye Jaiye Titi till I forget my sorrow Na today we fit to talk No one know tomorrow Sise karakara Tori mio fe toro bara Mio fe jale mio fe gbe ibon Mio fe di ogoro olosha Jeje laiye kin ma sare Mofe roko Mofe kole Mofe gbe omo mofe saye Jaiye local je ti malay Day and night I dey grind Many things Pon my mind Sapa is a bastard Garri dabi custard Many many things Wey Dey bother my mind Carry shayo Just to cool off my mind Plenty bad belle wanna bring man down But they can't see me fall no no no As e never sup Them say dem dey do you When e con sup Them say na voodoo Aye ma ni ika Omo araye buru Them no fit satisfy Do wetin you fit do Cos am bigger than them Cos am badder than them Make you no dey wyn my state Oga no dy wyn my state o Cause I am bigger than them Cause I am badder than them Make you no dey wyn my state Oga no dey wyn any state o

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Everything You Want" is a 1999 biggest hit single for which band?
A Vertical Horizon
B The Verve Pipe
C Dave Matthews Band
D Tonic

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Tillesh tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!