Song parody of

Cast and Bind (feat. Ackman BG)

by B

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Cast and Bind (feat. Ackman BG) song by B.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Mamah Ye ye Lord elijah ahh ahh jah ahh ahh Mamah Yeh yeh As my blessings the flow like water Who do the matter elijah make me waka That boy from the ghetto now don be oga I been knocking on your door i just dey echo ooh Elijah make my life fit to yellow ooh Poverty wey dey for body just dey worry man I say olisa biko make me the animal Kayi poye kilometer little for this town Obi chukolobiko obi animal Animal mamah Eledumare bless me All i want is my mula laaaa Obi chukolobi obi ooh Obi yah yah yah As I Dey pray I Dey fast Cast and bind Every night say money I Dey find so mama no go starve Only money on my mind Mi o gbokankan mo Only my dream me I chase When I see the bag me I chase it Only my dream me I chase When I see the.... Back in the days , back in the hood so many problems dey wey man dey face So many dey make man dey craze So many problems fit make man to craze Holy Adonai Holy Adonai Holy adonai make I blow them my jazz Holy Adonai make them feel my jam Holy Adonai make them hear my voice say Flow like water Who do the matter elijah make me waka That boy from the ghetto now don be oga I been knocking on your door i just dey echo ooh Elijah make my life fit to yellow ooh Poverty wey dey for body just dey worry man I say olisa biko make me the animal Kayi poye kilometer little for this town Obi chukolobiko obi animal Animal mamah Eledumare bless me All i want is my mula laaaa Obi chukolobi obi ooh Obi yah yah yah Flow like water Who do the matter elijah make me waka That boy from the ghetto now don be oga I been knocking on your door i just dey echo ooh Elijah make my life fit to yellow ooh

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Oh, the misery -- everybody wants to be my _______"
A melody
B enemy
C destiny
D fantasy

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

B tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io