Song parody of

Reality

by sv cush

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Reality song by sv cush.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

When i was younger I wasn't born with a silver spoon We are four brothers Trying to prosper Anybody wey dey wish us bad Back to sender You no go suffer Everyday, i dey tell mama Make she no bother Nah why i go harder Cause man need this raba Uyee Nobody got my back, i no go lie I just dey live my life, the way i like I no wan lose my mind, i no go lie I no wan lose myself, i no go lie Nobody got my back, i no go lie I just dey live my life, the way i like Nah why i pray to God, for peace of mind I wan dey make money, as i dey grind That same boy Wey dey sabi for isokun Wey e papa be dey drive taxi Boy don dey make money, fresh and clean That same boy Wey dey sabi for isokun oh Wey e papa be dey drive taxi Boy don dey make money, fresh and clean Married to the game, i can never give up So me play me game right, so me don't flip off Many people want me down, but me don't understand They hating on the boy, when they know i'm gon shine So many days we go dey no food Everyday nah hustle brother man no sleep That ghetto boy wanna be super star oh Yeah, i've got to make mama proud Nobody got my back, i no go lie I just dey live my life, the way i like I no wan lose my mind, i no go lie I no wan lose myself, i no go lie Nobody got my back, i no go lie I just dey live my life, the way i like Nah why i pray to God, for peace of mind I wan dey make money, as i dey grind That same boy Wey dey sabi for isokun Wey e papa be dey driver taxi Boy don dey make money, fresh and clean That same boy Wey dey sabi for isokun oh Wey e papa be dey drive taxi Boy don dey make money, fresh and clean

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Ivy Adara's first single is called?
A Famous
B Pleasure
C Rebels
D Callgirl

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

sv cush tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

Reality

»