Song parody of

Shakomo [Freestyle]

by Mus

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Shakomo [Freestyle] song by Mus.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Everything o No no Na na na na I been dey know No be say na 2019 wey I start to dey sing all my song like a discoriscococo discoriscoscosco Sit down wey I sit down wey I talk say make I write this song And all the ladies dem ah like this song The guys dem ah vibe this song The boys dem ah vibe this song and vibe this song But that thing wey I just dey hear this beat wey I no know Wey I no know I just dey sing my song I'm flowing oooo I try to let them know say baby girl na Mussy Ginger Mussy Ginger and I vibe the party oh no I vibe the party oh So i tell them to ba ti gbese to ba timo To ba ti ginger to ba ti so To ba ti gbon gbon gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Baby girl I want to know I want To see that thing wey you want to wear I want to buy that thing make I make sure that you dey want to want to wear Oya ye ma shakomo ye ma shakomo O fe ki tramadol omo gbagbe motilo O fe je kin somersault o fe je kin somersault Ani ye ma shakomo ye ma shakomo O fe Jen kin somersault omo gbagb motilo O fe je kin somersault fe je kin somersault No be say na mouth omo No be say na Jazz Them dey look for calabash They be hating from afar Them know say we dey bang o But no be say I wan force this musically thing This one omo mhen na just reality But at the end everything na still vanity Naim make I just dey want to freestyle Number 1 number 1 no other Realest one omo no bother My music travel no visa Real shit no visa Where you wan go let me know This your mango, imma eat it now And you know how I get What's happening let's go No be say na 2019 wey I start to sing All the people come dey feel my shit I drop them soft I give the banger Aduke faji she want my number If she call me Imma drop it from the zanga Till I'm on your playlist you know I Neva stop oh yeah

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Are we human, or are we _______?"
A dancer
B densers
C denser
D dancers

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Mus tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!