Song parody of

Normal (feat. Nuelmiuzik & Segdorn)

by Geekaydon

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Normal (feat. Nuelmiuzik & Segdorn) song by Geekaydon.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

The way you dey gimme all your love You go killy person o The things wey you do me last night I don learn lesson o My friends bin don warn me say make I no near blessing And if my heart go catch fire I no fit tell person o If I no chop she no go chop Anything wey I want She dey gimme times 4 She say if I be driver she go be the conductor If I want Jara she go gimme some more Her girls bin dey mock her say she no dey shame She fell for a play boy wey go treat her like toy Say she fell in love with the money and the fame A black skin boy wey dey form fine boy Yeeehhh Girl I be loving you girl He be Normal Mi casa su casa Normal And I'll be showing you off Dem ma know ooo yeah Dem be chopping the format And if them vex them go calm down Make Dem no rush He go hit them like lockdown As we dey tour for the west We dey fly go the east oh yeah Say na we go dey run town (Kutupa kutu tu pa kutu girl I'll be loving you I no dey cap MiO shere pa o) Shori level ti mo de Oluwa lol shey Shori awon to jealousy No time je Kon shabosi Ele 4 for the boy She won kpain for the boy Ori brown skin boy Pelu that big toy Her friends say me local Her friends say me lo Shori fall for the raba Shori fall for the Shori fall for the muller Shori fall for the Gbola If I no chop she no go chop Anything wey I want She dey gimme times 4 She say if I be driver she go be the conductor If I want Jara she go gimme some more Her girls bin dey mock her say she no dey shame She fell for a play boy wey go treat her like toy Say she fell in love with the money and the fame A black skin boy wey dey form fine boy Yeeehhh Girl I be loving you girl He be Normal (Ge Ge) Mi casa su casa Normal And I'll be showing you off Dem ma know ooo yeah Dem be chopping the format And if them vex them go calm down Make Dem no rush He go hit them like lockdown As we dey tour for the west We dey fly go the east oh yeah Say na we go dey run town (Kutupa kutu tu pa kutu girl I'll be loving you I no dey cap MiO shere pa o)

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Say It Right" is a song by which female pop artist?
A Katherine Mcphee
B Nelly Furtado
C Mandy Moore
D Jessica Simpson

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Geekaydon tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!