Song parody of

Commando

by Tino Foy

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Commando song by Tino Foy.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Hustle like Bagando All night like Nanga Mboko People take ground cargo They carry am put for head oh Money fit make you kill person Money fit take your neck Poverty sef no go sorry you Nothing poor man fit do If you no get money they no count you If you no popping plenty bottles massa they no see you Commando I di fight for my own Till e show I dey here I no go home All man di find money Some one di use koni Some one di cut doci Cuz minister be don tiff money Plenty people don die for sea Sey they want go to overseas They want go work money To send am back for their family Mama prayer for me Papa make you put hands on we Plenty problems dey the country Plenty people don sleep for hungry Papa make you put hands on we Hustle like Bagando All night like Nanga Mboko People take ground cargo They carry am put for head oh Money fit make you kill person Money fit take your neck Poverty sef no go sorry you Nothing poor man fit do If you no get money they no count you If you no popping plenty bottles massa they no see you Commando I di fight for my own Till e show I dey here I no go home I no want be Ngannou I no get that kind power Gimme my own for chop Then you fit chop ya own oh I no fit cross the desert I no fit ride the waves Gimme my own for chop Then you fit chop ya own If you no get money they no count you If you no popping plenty bottles massa they no see you Commando I di fight for my own Till e show I dey here I no go home

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Raissa Anggiani: "If you don't need me to, I'll be ______ ___"
A Seeing you
B Missing you
C Losing you
D Watching you

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Tino Foy tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io

Movies soundtrack

Commando

»