Song parody of

ADURA

by Julardy

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the ADURA song by Julardy.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

When i wake up in the morning So i say my prayers To da Lord I pray o To da Lord i pray ah To da lord i pray eh o As i dey say my prayers To the Baba God Make e no go in vain o Make e no go in vain ah Make e no go in vain e ah E get something Wey dey bother me And e get some enemies Wey dey tackle me By the grace of God Dem no go koba mi Dem want make i fall Dis thing dey baffle me E get something dey bother me And e get some enemies Wey dey takle me By the grace of God Dem no go koba mi Dem want make i fall Dis thing dey baffle me Say Adura a gba o ah Adura a gba Mumsi o ni foju sunkun wa o ah Koni foju sunkun wa o eh Adura a gba o ye Adura a gba Mumsi o ni foju sunkun wa o ah Koni foju sunkun wa o eh Mo n jaiye mi lo Coast to Coast Me and my nigga We just dey ball on a low E get something Wey you no go know By the grace of God I go soon dey kill the show An Mo n jaiye mi lo Coast to Coast Pray to Baba God Ko ma lo ri mi mu o Hustle on the street Face your bills alone Nobody go help you Na you go carry Your lo o o ad alone o Life without battle Is life without victory O ni bi ti mo ti bere Ki n to ba debi Lati kekere Se o mo ohun to'ju mi ti ri My broda work hard O si ma gberi oh oh oh Put hand for your chest Cos you get believe Think about the future Believe what you see Working everyday La fi n bu ose sori Always in my head What ma Mama told me Say No loose guard Keep on praying Ko de hustle hard No dey follow dem To dey live fake life Shenking plenty Na you go commot your eyes ah Say No loose guard Keep on praying Ko de hustle hard No dey follow dem To dey live fake life If shenking plenty Na you go commot your eyes ah ah ah Adura a gba o ah Adura a gba Mumsi o ni foju sunkun wa o ah Koni foju sunkun wa o eh Adura a gba o ye Adura a gba Mumsi o ni foju sunkun wa o ah Koni foju sunkun wa o eh

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
In a song from the 80's, by the legendary Blue Oyster Cult...."Oh no! They say he's got to go, go. Go ....."
A ...and get back to where he was before!
B ...Godzilla!
C ...and kill again!
D Oh no, no , no!

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Julardy tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!