Song parody of

Ordinary Me

by Ricchie

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Ordinary Me song by Ricchie.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Tripple Beats Bae, would you come around too Baby girl abeg give me lemme do Many things you give me wey I dey like too If you give me, why I no go like do Just to give me madam I go like do Me I no too carry but I fine too If you give me love I no go whine you Keep the love genuine I no go lie you Ahn ahn Me I no dey borrow nikka So many ladies wey be go gold digger If you no be man wey get go gold ah Make you no dey call ladies go gold digger Ahn ahn Me I no be Solo Peters Only sabi knack like carpenter This baby body give me co cold shivers No dey give me vibes like go go Diva Ahn ahn Me I no dey borrow nikka So many ladies wey be go gold digger If you no be man wey get go gold ah Make you no dey call ladies go gold digger Ahn ahn Me I no be Solo Peters Only sabi knack like carpenter This baby body give me co cold shivers No dey give me vibes like go go Diva Ahn ahn Follow all the rules you're gonna lose Give her everything there is no excuse Girl I be your guy and I be your gangstar Girl I be your guard and I be your fighter Girl I be your bank and I be your pornstar Girl I be your gang and I be your real guy Girlie give me vibe and I give her tic-tac Shawty what you say, what you wanna do now Would you come around too Baby gal abeg give me lemme do Many things you give me wey I dey like too If you give me, why I no go like do Just to give me madam I go like do Me I no too carry but I fine too If you give me love I no go whine you Keep the love genuine I no go lie you Ahn ahn Me I no dey borrow nikka So many ladies wey be go gold digger If you no be man wey get go gold ah Make you no dey call ladies go gold digger Ahn ahn Me I no be Solo Peters Only sabi knack like carpenter This baby body give me co cold shivers No dey give me vibes like go go Diva Ahn ahn Me I no dey borrow nikka So many ladies wey be go gold digger If you no be man wey get go gold ah Make you no dey call ladies go gold digger Ahn ahn Me I no be Solo Peters Only sabi knack like carpenter This baby body give me co cold shivers No dey give me vibes like go go Diva Ahn ahn Would you come around too Baby gal abeg give me lemme do Many things you give me wey I dey like too If you give me, why I no go like do Just to give me madam I go like do Me I no too carry but I fine too If you give me love I no go whine you Keep the love genuine I no go lie you Ahn ahn Biblical Biblical boy Sound machine R I fucking double C H I E God bless me and you Amen

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Fill in the missing Nirvana lyric: "Just because you're ___ don't mean they're not after you"?
A Unafraid
B Delusional
C Innocent
D Paranoid

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Ricchie tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!