Song parody of

SO NICE

by JeJé

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the SO NICE song by JeJé.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Jeje Oh hi so nice so nice Oh I oh I see I see you try See I see you try The first time I rapped I was 8 years old Mami caught me as I moled and I held that smoke That day mama beat me red and blues But mama no Sabi say I dey do reggae and blues Mama I dey try pay my dues na Fela I wan be and na music I wan do Mama tell me say my boy go to school I no wan go to school Cause school fit be scam but steady I be dey jack I dey hustle for my Gp I dey hustle make dem sign See this book na my babe and the music be my wife Who knows tomorrow fit be music or career Quadrandles for science you dey see me overnight Oya ask Adekunle we be dey jack overnight And you see me for studio I dey freestyle back to back I dey tag all this artist for my twitter for my gram Oh hiiiiii so nice so nice See I see you try Go hard go hard Oh hiiii Oh I oh I see I see you try Go hard Go hard With time e go fine Some demma beef when a brother man win Some want you dead but a brother gats live Dem want you stay but you know you gats leave Fake dem mi smile me no stay in there midst Thing dey my mind wey a brother gat ease Sometimes me down but Oluwa gat me Make me a hit wey go bring record deal People dem waiting to see the boy big One day I bigger some days I think am Now I dey feel like things go soon work out Mami gbadura pray she no slumber All night she praying the boy must to make am Music life style na hin dey for my mind And the Girls dey bill ham but e no dey lose guard And he Keeps on believing say me o fight And e fi be like I am losing say me go call up on jah Oh hiiiiii so nice so nice See I see you try Go hard go hard Oh hiiii Oh I oh I see I see you try Go hard Go hard With time e go fine The first time I rapped I was 8 years old Mami caught me as I moled and I held that smoke That day mama beat me red and blues But mama no Sabi say I dey do reggae and blues Mama I dey try pay my dues na Fela I wan be and na music I wan do Mama tell me say my boy go to school I no wan go to school

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

SO NICE

24
2     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Manic Monday reached number two on the UK Chart in 1986 for The Bangles but which pop superstar actually wrote the song and gave it to the lead singer (Susanna Hoffs) in order to try and win her affection?
A Prince
B Michael Jackson
C Billy Joel
D Bono

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

JeJé tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!