Song parody of

Staywake (Bonus Track)

by Toleranx

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Staywake (Bonus Track) song by Toleranx.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

My guy happy Abeg make you staywake Because na wetin you eat For this life Na the only thing you gain oh Because everyday for thief And one day he be scapegoat oh Girl na so e be I know say you still dey reason Like say na you suffer pass oh Life wey we live is a big school And a big roundabout oh Ugozy buy her mama big house No be she hustle pass oh So my guy any hustle wey you dey Tonight you fit get alert oh Get alert oh My guy happy Abeg make you staywake Because na wetin you eat For this life Na the thing wey you gain oh I tell you So anyhow e be tonight My brother we staywake oh My brother we go staywake oh No dull My sister we go staywake oh Staywake oh I no dey bother no more If you no fit buy hennesy Try buy alomo Na so e dey be Make you take am small small Because wetin you dey fine You go get am sure must Na so i see one of my guy For Napoli Say where you dey go I say na empoli We gather go underground For Napoli We gather smoke igbo Enjoyment wan kill me Na so e be my brother Anything wey you do Make you try invest If you want to flex Because when e red No come dey vex Because when money dey Na man dey flex Na so me come dey wakawakawaka Come dey wakawaka oh Wakawaka oh Because the money no dey Come dey wakawaka wakawaka oh Wakawaka oh Because when your day go break oh E go be like bomb blast oh Na that time you go know say Na who laugh last Na dey laugh pass oh My guy make you take am jeje Jeje jeje je oh Abeg make you take am jeje Jeje jeje jeje My guy happy Abeg make you staywake Na the thing wey you eat for this life Na the thing wey you gain oh Because man no go loose Anyhow e be man get e plan My guy make you take am jeje Jeje Jeje je eh hey As you dey pray for me I still dey pray for you And if you wish me good Oluwa wish you too No wish person bad for this life Nobody knows tomorrow Everybody know say life no balance Say life no balance But we still dey alert oh

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Who played the guitar solo in Michael Jackson's "Beat It"?
A Angus Young
B Eddie Van Halen
C Keith Richards
D Jimi Hendrix

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Toleranx tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!