Song parody of

oppolo

by The Boo

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the oppolo song by The Boo.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

AFROSELECTA Who bring you How do you exist How do you form Where do you come from Who born who you (cowleg on the mix) Bruv let's do this Ahhhh Gbo Oga Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Ahhh They never see this type before Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw) Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw) Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poooo) I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim) Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey) OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono) OPPOLO think say him wise oh(sii sii sii sii sii sii sii) OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle No respect for thier life oh Oga Wetin Dey Wetin Dey (eh) Wetin Dey Wetin Dey (eh eh) Pop fam (who you) I hear Wetin you Wetin you Wetin you Wetin you Been cough Why so serious you get me (brrrrrrraaaayyy) When you see monkey wear canvas Then you know say yawa don gas Tell all my bros make them enter one trans (boooooooo) Cause today you go enter one chance fam (burn them) All of your niggas are bitches and biankas (jam jam jam) All of ma niggas are black ass (ogoli goligo) Tell the juvenile for the opp block better comport OPPOLO look in my face this nigga Dey massacre I go chop your father your grandfather (rraaayy) I hear Wetin you talk and na Wetin you talk Go carry you and your guys go hell fire (byam byam byam) You dey feel like you high like you Jameson Dey look into my cup of Hennessy Then I look you for face then you look me for face then I blow you you no con see anything (grrrrr) Oga Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey For pot Gbo (who you) I hear Wetin you Wetin you Wetin you Wetin you Been plot (Gblii who Dey breath) Wof wof wof Sheffins quaffings (eh) Samurai Jackson (eh eh) I carry men wey Dey bend things (brrrrrraaayyy) Joker Zazzu smokey Bubu ga shege been carrying sticks (eh)(bidi bop bop) But bismilai I'm good (eh eh) Heard the opp boys said them carrying tools (brrrrrrr heyyyy) Tella man them brought them too Ama long gun dealer In this my ends you dont freind with me it a jinx so bitter (shoot them) Comport the government Erase them shooters,(unkulu in the party) Unending skang with the bad land clippers(grr byam grr byam) Fifty seconds what reduce the bomb by thirty Better stop wasting seconds (welcome to the party) (burn them) Black out when the thing do ding Ama shovel you down man in 4 seconds (its boogie in the party) Oga Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Wetin Dey Sup Gbili eh (who you) Abi Wetin you Wetin you Wetin you Wetin you Been chop They never see this type Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw) Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw) Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poooo)(kil them) I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim) Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey)(kil them) OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono) OPPOLO think say him wise oh (sii sii sii sii sii sii) OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle(shoot them) No respect for thier life oh Oboy Wetin Dey Wetin Dey (eh) Wetin Dey Wetin Dey (eh eh) Obstruct (brrrrrrr) who you I hear wetin you Wetin you Wetin you Wetin you (eh eh) Construct (grrr gaw) Who Dey breath Thas why I no Dey fuck with a juvenile Gbege fit to sup for the juvenile Owo fit to blow for the juvenile Yawa fit to gas for the juvenile Heh leh leh Oligo goligo Jim Jim Jim Oligo goligo jam jam jam Oligo goligo Jim Jim Jim Oligo goligo jam jam jam (they never see this type before) AFROSELECTA Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo) Hmmm jam jam jam Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo) Hmmm jam jam jam

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

oppolo

13
1     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which Taylor Swift album was the highest grossing U.S. tour by a woman?
A Red
B 1989
C Speak Now
D Reputation

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

The Boo tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!