Song parody of

Leave Me Alone

by Benjiszzy Zaakii

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Leave Me Alone song by Benjiszzy Zaakii.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Omoh I no killi person I just wan dey do my thing Why this people wanna kill my vibe For nothing Why dem no won leave my jersey If I do this Or do that Dem go begin do that their chitchat Why they wanna kill my vibe for nothing Abi una won tear my jersey Abeg Leave me ye e e yeah e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all I say make una leave me yeah ye e e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all Me I no won fight Abeg Make I no go shoot myself for leg Aii! Nah only one life I get So do you make I do me Shebi life nah per head I don taya to dey hear dem say dem say You too dey do like say nah you holy pass Abi you want to be the second Jesus Christ Kini mo se Abi nah bad thing to dey ball in my 20's If you like don't put me to play in your matches You no know say nah God e give me the Jersey Abeg Leave me ye e e yeah e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all I say make una leave me yeah ye e e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all I no understand una propaganda Shebi nah my matter be the agenda Shebi nah to see me fall Abi nah to carry nail burst my ball But you can never stop a baller He must ball again E don be cos' this baller sef nah born again I advice you stay your lane I come through like a hurricane We dem Boyz, you no know the name I be the Son of the Lion And a Seed of Jacob Omo Ologo you should know where I come from If I say I be joint heir I no mean weavon As my Father Dey nah so I Dey for the Kingdom Omoh I no killi person I just wan dey do my thing Why this people wanna kill my vibe For nothing Why dem no won leave my jersey If I do this Or do that Dem go begin do that their chitchat Why they wanna kill my vibe for nothing Abi una won tear my jersey Abeg Leave me ye e e yeah e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all I say make una leave me Alone oh oh oh I just wanna vibe And live my life Abegi me I no won fight at all oh o ho

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Leave Me Alone

68
1     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which song was discussed by the characters in the movie Reservoir Dogs?
A Across 110th Street
B Coconut
C Like a virgin
D Fool for love

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Benjiszzy Zaakii tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!