Song parody of

Baba Nla

by Pritchard Frost

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Baba Nla song by Pritchard Frost.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Baba Nla ni mo je si won jor jor Baba Nla ni mo je si won jor Started back in '011 I dey with my guys dem We dey go some shows We dey kill the shows But I still dey back then Omo back then Na me be last for caucus (Yeba) I no get no voice I don find my voice now Tell me what is up Shori what is up The stone wey Dem forget Lo di corner Stone See me now I'm going up And I no dey stop Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won (Emi ni big papa) Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won (Emi ni big papa) Shey you no know person (Papa) You suppose dey fear person (Papa) (Papa) Ta lo bi iyalaya won Iyalaya won ta lo bi iyalaya won Everywhere that I go Everywhere that I dey You know e dey scatter gan Mo ti laya gan Things I been dey fear don't scare me no more Mo ti standard gan They call me small burna Vado gan Right now, mo n korin Won gbo mi Them wait for my lastest latest Them dey wait for my lastest Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won (Emi ni big papa) Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won (Emi ni big papa) Shey you no know person (Papa) You suppose dey fear person (Papa) (Papa) Ta lo bi iyalaya won Olohun oba I give thanks for where I dey No be by my power Na by your grace mo fi de be Some people been dey think say Sho ma Lana yo sho ma de be Baba no dey shame me Mo ma Lana yo mo ma de be Everything na turn by turn Everything na turn by turn I no wan know Right now my time don come Tell me why I no go ball oh na Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won (Emi ni big papa) Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won (Emi ni big papa) Shey you no know person (Papa) You suppose dey fear person (Papa) (Papa) Ta lo ran iyalaya won Shori what is up The stone wey Dem forget Lo di corner Stone

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Baba Nla

7
0     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Who was the first to use a Synthesizer in a song?
A Ritchie Valens
B Del Shannon
C Frankie Valley
D Buddy Holly

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Pritchard Frost tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io