Song parody of

Kowope

by Charlie Toxin

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Kowope song by Charlie Toxin.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Omo kan bi one Billion One billion Charlie Toxin Many many many things Many many things wey dey sup Living destiny toh di dan dan God go bless my brothers wey Dey chop Many many things wey dey talk Plenty plenty things dey to talk Got the tenacy toh por gan gan One by one another one go drop Kowope kowope My brothers dey hustle kowope We just wanna lifestyle kowope And we no be robbers kowope Kowope kowope Pull up in a range o kowope God go bless my brothers kowope Leave them make dem flex kowope I have a feeling About my city Shit is revealing She needs some healings sa ahn Me and my guys me and guys We deh live our lives o we no disguise Struggles and pains they come with gains All the bad bad things nogo see again Send down the rain O lord of mercy send down the rain I’ve learnt my lessons send down the rain I need your blessings make e Dey rain Make e Dey rain o Hold the place down like a class teacher Then you calculate fast like a maths teacher That teaches on the street we are classified First teacher sank deeper wise teacher Kowope kowope My brothers dey hustle kowope We just wanna lifestyle kowope And we no be robbers kowope Kowope kowope Pull up in a range o kowope God go bless my brothers kowope Leave them make dem flex o kowope Tonight we just wanna vibe Make e take away all of my pain Make we ball on am no go see again Then we can now know we are satisfied Tonight we just wanna have some fun Let us appreciate what we got I been on my grind hypnotize Married to the game we had our wedding Angels are dancing yeah look up in heaven No washing and setting no second guessing Life is a war front it is a lesson Hold the place down like a class teacher Then you calculate fast like a maths teacher That teaches on the street we are classified First teacher sank deeper wise teacher Many many many things Many many things wey dey sup Living destiny toh di dan dan God go bless my brothers wey Dey chop Many many things wey dey talk Plenty plenty things dey to talk Got the tenacy toh por gan gan One by one another one go drop Kowope kowope My brothers dey hustle kowope We just wanna lifestyle kowope And we no be robbers kowope Kowope kowope Pull up in a range o kowope God go bless my brothers kowope Leave them make dem flex kowope Omo kan bi one billion baby o Charlie Toxin Omo kan bi one billion

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Kowope

152
1     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the name of the theme song to the movie: Same Time Next Year?
A Falling In Love
B Hello
C Let's See Where This Goes
D The Last Time I Felt Like This

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Charlie Toxin tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!