Song parody of

Est Ce Que Que Ça va

by Yo 7hug

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Est Ce Que Que Ça va song by Yo 7hug.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Na mboa dat Combi tie heart If you ova checkam you no fi fat Tin dem di hard After 1 or 2 man for vang Ei be like say all tin na chack Di man dem bad Na weti that, massa Na which kind functioning dat You call ya man dem for cam damé Them di only check for saboté Ya own shemack, duti Baboon no fi be monkey Makossa no bi shoki Leather no bi na Kaki, wisdom No bi na ova sabi Mola shidon dey di vimba Man di laf with you get you bad mimba Entre ponda babylon go shiba Tin dem nor di show 4 mboa Ngola, Libreville, Dakar Brassaville est ce que Ça va Accra Lagos Johannesburg Kigali all the way to Kampala Di beat di fine me palava And ah no like me wahala If ah no deliver 24 bars Da wan na wonderful matta Hold up massa na son tin 4 wonda Chap dem di langa Like say dem smoke na mbanga U jor get 4 enter canda If ei show say you no get plenty mara Snapchat na ho ha akwara Tin dem 4 gi doe u zanga Some mami pikin di claim say ei bi virgin massa how u see di matta Yaounde Est Ce Que Que Ça va Quartier Bonas Est Ce Que Que Ça va Bafoussam Dschang Est Ce Que Que Ça va Bamenda Est Ce Que Que Ça va Ntamulung Est Ce Que Que Ça va Limbe Buea Est Ce Que Que Ça va Mutenghene Est Ce Que Que Ça va Mais vraiment Est Ce Que Que Ça va ? No Douala Est Ce Que Que Ça va Gare Routière Est Ce Que Que Ça va Mabanda Est Ce Que Que Ça va Quartier Makia Est Ce Que Que Ça va Maroua Est Ce Que Que Ça va Garoua Est Ce Que Que Ça va Tout le Waah Man Est Ce Que Que Ça va Mais vraiment Est Ce Que Que Ça va ? No I made it from nothing 2 something Hustling paying this bills The system is driving me crazy Whipping it without the wheels How much money you make on the daily 4 5 6 hundred maybe Babylon go jor di blame we Now tell me who is the enemy How do i get them to hear me Let alone to understand me Epidemic in our economy Lock up innocent people for felony Wussup with basic amenities Slavery and in humanity Religion is now insanity Vanity upon re vanity Man dem di shua njangi moni vanish Serious matta u di talk english Pastor di speak in tongues like spanish Shua doe 4 ya pocket den vanish Salamalekum ma broda Is everything in Islam in order You preaching faith you preaching love Then you beheading another It's a cold cold world that we living in Got ma own shit i believe in One look can't define a prism The kid is hurting you tease em Free boi a grandi 4 ghetto Play me pari foot and loto Ngeme en désordre 4 ghetto Demandé á Ezabuto Yaounde Est Ce Que Que Ça va Mokolo Est Ce Que Que Ça va Douala Est Ce Que Que Ça va Nkululu Est Ce Que Que Ça va Bamenda Est Ce Que Que Ça va Vang Veungo Est Ce Que Que Ça va Kumba Fiango Est Ce Que Que Ça va Mais vraiment Est Ce Que Que Ça va ? No Les Malien Est Ce Que Que Ça va Les Tchadien Est Ce Que Que Ça va Les irvorien Est Ce Que Que Ça va Les Gabonaise Est Ce Que Que Ça va Les Congolais Est Ce Que Que Ça va Les Togolaise Est Ce Que Que Ça va Le Mont de entier Est Ce Que Que Ça va Mais vraiment Est Ce Que Que Ça va ? No

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Yesterday" by the Beatles is the most-covered song ever recorded; which performer has NOT covered it?
A Nina Simone
B Boyz II Men
C Ray Charles
D Aretha Franklin

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Yo 7hug tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io