Song parody of

S.M.T.S (feat. Vybgod & Reeplay)

by Dr33mboi

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the S.M.T.S (feat. Vybgod & Reeplay) song by Dr33mboi.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Hmmm So much to say Baby boy give me your love Consolidate abeg comot for my way So much to learn Omo i dey pursue money so much to earn If you know me well you go need know again Omo places i go like go again Omo see these chicks them no wan dey hear Put me under pressure and i no like dey fear But they act up tell me say they go care If you search their heart there's nobody there Bad man i come Straight class straight chedder Me i know say me i wan to come burst enter Bad man i come Straight class straight chedder Me i know say me i wan to come burst enter Girls them wonder how come for me If you focus on my company Men way go die and kill for me If you play by you go see some thing Give her this love now she wan disappear Tell me say she go like to stay till the end But you her man dey mess niggas up So for the end i'll likely be dead Won le le le Won wa wa wa Won lel le le Im up ahead Up ahead see Won le le le Won wa wa wa Won lel le le Im up ahead Up ahead Reeplay Now where do i start Just another man spittin facts no cap I no come drag who is the best with rap But the boy really dope you can ask in the trap Ahh Everybody give me your love Ai Big thank you if you really got my back My advice na Leave the bad belle make them yalp Focus on you don't focus on rats Snakes plenty oh inside the green grass Nobody owe you shi shi shingbain But man way dey work gats show up one kind Omo na to push if you know watin you dey find Cus las las ehn baba god no blind Bad man i come Straight class straight chedder Me i know say me i wan to come burst enter Bad man i come Straight class straight chedder Me i know say me i wan to come burst enter Ehh ehh ehh Comot for my face bad belle can't stop a brother man Man dem on a mission so abeg no bother man Man dem up ahead and i got the upper hand Won le le le Won wa wa wa Won lel le le Im up ahead Up ahead see Won le le le Won wa wa wa Won lel le le Im up ahead Up ahead

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Devil Woman was a hit for Cliff Richard in what year?
A 1975
B 1978
C 1977
D 1976

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Dr33mboi tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!