Song parody of

Kangpe [Album]

by Nneka

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Kangpe [Album] song by Nneka.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Yeah me know her me know her sixteen sixteen stop the cry men Please please please beg her not to cry don't be sad alright So na so e be Na condition come make you wipe tear like this You say your husband na him leave you You say e go fit betray So na so you dey weak As I see you before I think say you dey kangpe Nothing fit fit shake you nothing fit go fit break you Na you rake before Na you talk say you no go put man before God See yourself as you be Na you talk say you no go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk The thing wey no fit kill you e go make you strong E go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong God no go give you anything you no go fit deal with Hey Bom bobom okay bobom okay bobom bom You talk say you be big man Cause you fit raise your hand Fit beat your pikin beat e own wife You sabi bible well oh Dey go church everyday oh Notice me or I quench Look at me how I bounce But na you be the crook Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him 419 ayee-yee-yee-yee ole thief every time basket mouth ojoro hahn-hahn But you know tell them sister how e be When wind blow fowl nyash go open very very well oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk The thing wey no fit kill you e go make you strong E go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong God no go give you anything you no go fit deal with Hey Bom bobom bobom bobom bom Yo man One question When was the last time you ever thank the Lord Almighty for your life when He made him When was the last time you tell your wife say you love her When was the last time you tell your son and daughter say you love them As you know God no go give you anything you no go fit deal with He'll never give you anything you can't manage hehn Na so dem talk The thing wey no fit kill you e go make you strong E go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong okayyyy God no go give you anything you no go fit deal with Heyyy kpikim okay kpikim to left kpikim to right To the left okay to the right okay from the front okay to the side heyy to the front to the front to the left And as I walk through the valley of the shadow of de-a-th Aye aye eey You will fe-e-e-ar no evil aye umm For His Rod and His Staff are with you-u-u-u You come this fa-a-a-r to sing your mystery Aye aye aye aye dinda dindin dindin danda Dinda dindin dindin danda Dinda dindin dindin danda Dinda dindin dindin danda Dindin din danda dinda dindin dindin danda Dinda dindin dindin danda Dinda dindin dindin danda Dinda he is spot fu-u-n-ky

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Kangpe [Album]

59,199
1,114     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"We're walking on air, we're taking our time. But God only knows this isn't reason or rhyme" are lyrics from which O.M.D. song?
A Silent Running
B Enola Gay
C Telegraph
D Tesla Girls

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Nneka tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!